Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Carter wan kpai Speedarlington for Face Off 😭😭😭😭 #CartervsSpeed

647,780 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля TUNDE
TUNDE1 день назад

@chuccofficial Finally, speed go see money finish him 15 bedroom building, very happy for him

Фото профиля Ajewolechase
Ajewolechase1 день назад

He didn’t even touch you , wetin Dey worry Carter??

Фото профиля Guchi
Guchi1 день назад

Are you not entertained ?

Фото профиля Adam🇨🇦🐊
Adam🇨🇦🐊1 день назад

Make akpi go price coffin ⚰️

Фото профиля Mr 50 (1.5)
Mr 50 (1.5)1 день назад

Speed know say Carter go too scrub am, na money for en pride mansion en Dey find🤣🤣🤣

Фото профиля Temi
Temi1 день назад

These guys just Dey use Nigerians Dey catch cruise 😆

Фото профиля Tunde-€uro
Tunde-€uro1 день назад

Hope no be that house wey Dey akpi village wey him never complete na there them go later bury am Fight never start akpi go kpai walai

Фото профиля Divaberry
Divaberry1 день назад

Carter na mad man

Фото профиля Cay
Cay1 день назад

Kpa for your face, Carter fear 😆 🤣

Фото профиля Knox
Knox1 день назад

Akpi know say em go loose normally, em just wan collect money and put for his building project

Фото профиля Farid Hussein
Farid Hussein1 день назад

Carter efe go too beat am

Фото профиля Joshua 🧩
Joshua 🧩1 день назад

Darlington go too beat cater 😂

Фото профиля kriminal🥷
kriminal🥷1 день назад

Tank God dem quick hold akpi ooo

Фото профиля BigRichie💙❤️
BigRichie💙❤️1 день назад

@GNFSULTAN Look at the way the bouncer carry Carter efe like pikin😂😂

Фото профиля Samtco
Samtco1 день назад

@carterefe__ Awon werey Meji 😂😂

Фото профиля PAUL
PAUL1 день назад

😂

Фото профиля Evil-C
Evil-C1 день назад

Akpi dey look for money to finish him house 😅😅😅

Фото профиля sᴏᴍᴛᴏ™
sᴏᴍᴛᴏ™1 день назад

“kpa for your face”🤣🤣🤣

Фото профиля Adeleke
Adeleke1 день назад

If u notice when Carter climb speed darlington no move oo as them hold Carter baba dey form hard man

Фото профиля HAIER😡😂
HAIER😡😂1 день назад

Can’t wait! Akpi na empty barrel 😂

Фото профиля Dafe
Dafe1 день назад

This na their normal script na, portable don do tire everybody don get use to him. Abeg we get other things disturbing Nigeria

Фото профиля Benyoung
Benyoung1 день назад

Carter go sit one place fear fear man 🤣

Фото профиля EzeUgo
EzeUgo1 день назад

Akpi said Taaaaaash 😂😂😂😂😂

Фото профиля Big Booty
Big Booty1 день назад

Why Carter dey run I wish say speed give am that unawares blow for mouth 😂

Фото профиля Chijioke Boffins
Chijioke Boffins1 день назад

Funny enough, young Nigerians will fall for this script. Congrats to two of them.

Фото профиля Watumdd
Watumdd1 день назад

Efe na hunger issues 🤞😅😂

Фото профиля Gr£atNwa
Gr£atNwa1 день назад

Omo the guy too get strength 👍

Фото профиля 𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️
𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️1 день назад

@nwa_onye_igbo Carter no kpai my brother ooo😂😂😂😂

Фото профиля Emmanuel Benjamin
Emmanuel Benjamin1 день назад

Why them dey hold Carter EFe nau

Фото профиля PAPERCHASER ☆𖤍
PAPERCHASER ☆𖤍1 день назад

@carterefe__ 😭😭😭 My two favorites wan fight 😭😭😭

Фото профиля Adah Agu
Adah Agu1 день назад

This fight? I can't wait

Фото профиля bigmachi 🦅
bigmachi 🦅1 день назад

Carter go too beat Speed eh 🤣😂

Фото профиля ➰Uncle Nïñô➰
➰Uncle Nïñô➰1 день назад

Wallahi! Speed no go last 30secs

Фото профиля Creative lord Tv
Creative lord Tv1 день назад

This is why we pushed for this fight 😂😂😂

Фото профиля Sir Odogwu
Sir Odogwu1 день назад

Speed just de find money to finish him ‘mansion’ because he knows Carter go beat am

Похожие видео