Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Omo Carter Efe wan wound portable😂😭

206,800 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)

30 Yorum

olamilekan profil fotoğrafı
olamilekan6 ay önce

😂😂

Big celeb profil fotoğrafı
Big celeb6 ay önce

Una sure say portable go survive this

Nature 🪖 profil fotoğrafı
Nature 🪖6 ay önce

He dey run am senior man level 😭😂😂

H34RTBR34K3R 🎭🖤 profil fotoğrafı
H34RTBR34K3R 🎭🖤6 ay önce

He wan kpai am 😹😹😹

Ayomide profil fotoğrafı
Ayomide6 ay önce

E no pity the werey , 50M no be small money 😹💔

David profil fotoğrafı
David6 ay önce

E good make person tall o, Carter efe get better height advantage over portable

May Jay ❤️ profil fotoğrafı
May Jay ❤️6 ay önce

@JUMISOLAJUMMM This part is even crazier

Haleema profil fotoğrafı
Haleema6 ay önce

Portable don finally meet his mate, nah only mouth he get 😂😂

~OREO💜 profil fotoğrafı
~OREO💜6 ay önce

Carterefe wan wound am..he just dey hold Carter he think say nah gidigbo

FEMI OF YEWA profil fotoğrafı
FEMI OF YEWA6 ay önce

@JustDirmax The moment Portable see heaven😂😂😂😂

David Daniel profil fotoğrafı
David Daniel6 ay önce

No be boxing be this abeg 😂. Nah surukere dance

Shy🌊 profil fotoğrafı
Shy🌊6 ay önce

Nigga almost started shedding tears 😂😭

ergaster profil fotoğrafı
ergaster6 ay önce

Carter used his advantage well, upon say e Dey swing, the ones wey enter really enter well

Justice A profil fotoğrafı
Justice A6 ay önce

Jesus Christ 🤣🤣🤣🤣 Carter efe really mean that man oo.

🧸 profil fotoğrafı
🧸6 ay önce

@officialemyp Efe collect your artist. But the only thing wey you fit collect from am na senior man beating 😂

THE CHRONICLES OF GOD profil fotoğrafı
THE CHRONICLES OF GOD6 ay önce

Omoh even me self fit beat portable. The guy no get on single strength... 😜

(fan) Eva profil fotoğrafı
(fan) Eva6 ay önce

Portable at IKORODU the next morning

Brain🍀 profil fotoğrafı
Brain🍀6 ay önce

Carter efe to portable rn 😭

Abimbola profil fotoğrafı
Abimbola6 ay önce

Carter just Dey use height advantage for the werey 🤣🤣🤣💔💔

ℳ𝒾𝑔𝒽𝓉𝓎𝒩ℴ𝓋𝒶👾🫥 profil fotoğrafı
ℳ𝒾𝑔𝒽𝓉𝓎𝒩ℴ𝓋𝒶👾🫥6 ay önce

He get the way hand go touch you, you go first do 360😂😂😂

Lufkin 🐐 profil fotoğrafı
Lufkin 🐐6 ay önce

Carter leave am make he no kpai

Owo Ni Koko Of Lagos💰 profil fotoğrafı
Owo Ni Koko Of Lagos💰6 ay önce

See person wey wan fight Antony Joshua😹

Ayo profil fotoğrafı
Ayo6 ay önce

Make nobody fake support una look carter as less.. niggas we’re saying Carter should get ready for surgery but I believed 🥹

30BG Soldier 🥷👨🏿‍✈️🇧🇪 profil fotoğrafı
30BG Soldier 🥷👨🏿‍✈️🇧🇪6 ay önce

Omor portable chop beating 😃😀 As e Dey sweet us e dey pain wizzy fc 😀😀

Tek profil fotoğrafı
Tek6 ay önce

To the people that thought portable would beat Carter y'all are Jokers how can you guys not see that portable is just loud.but the organizers don scam people sha...why did they end the fight midway??? Carter for knockout portable🤣portable no even know where him people dey again

Ekerette Akpan profil fotoğrafı
Ekerette Akpan6 ay önce

@CAPTAIN0250 Carter Efe wan kee portable 😂😂 See as he choke am for neck 😂

tunrayo🌸. profil fotoğrafı
tunrayo🌸.6 ay önce

Egbami ooo I wan believe say na Ai😭

Dah Guy 💸 profil fotoğrafı
Dah Guy 💸6 ay önce

Portable and weak punches. Carter almost kpai am 😂😭😭

Lightman_imoleayo 💙💡🐲 profil fotoğrafı
Lightman_imoleayo 💙💡🐲6 ay önce

That first 10seconds 🤣🤣🤣

Terry 🇧🇻 profil fotoğrafı
Terry 🇧🇻6 ay önce

Aje assuming Caterefe trained very hard just for a month with his height and weight, I don't think portable will stand a chance against him

Benzer Videolar