Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Carter wan kpai Speedarlington for Face Off ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ #CartervsSpeed
651,370 Aufrufe โข vor 3 Tagen โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

@chuccofficial Finally, speed go see money finish him 15 bedroom building, very happy for him

He didnโt even touch you , wetin Dey worry Carter??

Are you not entertained ?

Make akpi go price coffin โฐ๏ธ

Speed know say Carter go too scrub am, na money for en pride mansion en Dey find๐คฃ๐คฃ๐คฃ

These guys just Dey use Nigerians Dey catch cruise ๐

Hope no be that house wey Dey akpi village wey him never complete na there them go later bury am Fight never start akpi go kpai walai

Carter na mad man

Kpa for your face, Carter fear ๐ ๐คฃ

Akpi know say em go loose normally, em just wan collect money and put for his building project

Carter efe go too beat am

Darlington go too beat cater ๐

Tank God dem quick hold akpi ooo

@GNFSULTAN Look at the way the bouncer carry Carter efe like pikin๐๐

@carterefe__ Awon werey Meji ๐๐

๐

Akpi dey look for money to finish him house ๐ ๐ ๐

โkpa for your faceโ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

If u notice when Carter climb speed darlington no move oo as them hold Carter baba dey form hard man

Canโt wait! Akpi na empty barrel ๐

This na their normal script na, portable don do tire everybody don get use to him. Abeg we get other things disturbing Nigeria

Carter go sit one place fear fear man ๐คฃ

Akpi said Taaaaaash ๐๐๐๐๐

Why Carter dey run I wish say speed give am that unawares blow for mouth ๐

Funny enough, young Nigerians will fall for this script. Congrats to two of them.

Efe na hunger issues ๐ค๐ ๐

Omo the guy too get strength ๐

@nwa_onye_igbo Carter no kpai my brother ooo๐๐๐๐

Why them dey hold Carter EFe nau

@carterefe__ ๐ญ๐ญ๐ญ My two favorites wan fight ๐ญ๐ญ๐ญ

This fight? I can't wait

Carter go too beat Speed eh ๐คฃ๐

Wallahi! Speed no go last 30secs

This is why we pushed for this fight ๐๐๐

Speed just de find money to finish him โmansionโ because he knows Carter go beat am
