Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ceeza Millie performing Soco ๐ฆ ๐๐ป
299,621 Aufrufe โข vor 9 Monaten โขvia X (Twitter)
43 Kommentare

Ceeza just pack unreleased music full for belle ๐

Even if you manage to make heaven, na boys quarter God go throw you o

See this my guy o ๐๐ haba nau ๐

Ceeza mili wetin Dey sup? Na pillow Dey that stomach?

Sign of good living bro

@Bigste7per Na depression fit allow person add this kain weight

@0verdvse @Wuwaika90 Gbam

Wetin dis guy Dey chop like this?๐คฆ๐พโโ๏ธ๐น

Might be battling health issues who knows, letโs not judge uno

Fr ๐ฏ

Ceeza na DJ Khaled brother oo๐คฃ๐คฃ

โAnother oneโ ๐

๐คฃ๐คฃ

Sleep guy

The sound of the bomb Trump sent no allow me bro

Bro blew tf up Not career wise though

he go pack all the father christmas gig this period

IKA SEE FOOD OOOO ๐ญ๐ญ๐๐๐

see as stomach be like pot๐

Shey Him swallow all him released track?๐ญ๐ญ

Soco soco

Is that his real tummy?

Bro ate his career

Ceeza fat ooo

And dem talk say wizkid Dey suffer this people lol ๐๐ this one sef reach 20 wizkids oo

Ceeza is having thyroid issues , he should get it checked out

Wizkid really fed niggas. That royalties money dey enter steady. Fuck!!

Cereza don chop song writing money tire ๐

Omo.. God please donโt let it be health issue

Na God go punish he stylist. Why not sew big agbada for him or get big baggy clothes for him. Which king dressing be this.

Sedentary lifestyle man gave up on his health, Everyman needs some form of physical exercise.

I remember when I told Ceeza milli that heโs getting fat on Instagram, the dude blocked me. Now see what have become of him

Pizza Millie?

When did Ceeza milli get this big Damn hope he's okay

Na only ceeza millie chop soco royalty? Why he come spread like that๐

Omo wetin be the this how did he let himself get this big

Wait first ๐

I first think say na Rod wave belle

Looks like sign of depression ๐

Wow I thought it was rod wave

@Bigsolidddd Whoโs Rod wave?

This is rodwave I think heโs bigger than Rodwave, could it be health issues cos itโs only his stomach thatโs big in that video

Tf is this hippo nigha doing ๐


