Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Chai! Which kind unplanned gbese be this na! 😭
33 Kommentare

The furniture guy work no strong like that

You go first wish you for rewind back in time in real life 😂😂

En mind tell am for here “don’t sit there” but e no hear

GRWM to GBESE

He still get strength edit the video

only a fuulish person will sit on a floating console

In this situation, You go just wish say God fit turn back the hands of time 😂😂🤣

Yes e sweet me cus I no understand why you wan sit for there

Nigerian interior decorator come out here

Ur caution fee no fit save you for this one 😭😂💀

Always hear that inner voice that says don’t!

If you ignore the signs you go later see wonders

The tv no break abi

First call your carpenter, para for am Carry 2 boys to mend him papa

Just imagine he is not the owner he only came to shoot video 😂 Well the owner no go complain nah mistake

E go pay for wetin he no want 😂

Na here he f**k up big time

Lol 😂 your instincts were correct,but you too stubborn with your coconut head

Na him head help him find am. Does that place look like a couch.

Lol 😂 your instincts were correct,but you get coconut head

People wey dey play game go first use swear spoil your life 😂😂😂

They named it TV console and not Chair for a reason.

Why you go dey sit down on top console O didirin ni?

And sometimes your mind tell not to sit down there oo 😭😂😂😂

Who tf sits on a tv console 😂

Wassup with the zesty black T-Top?

If na your space, na less 🫠

This is so funny

That place resemble where person suppose sit down?

Grwm to debit wetin no good

Omohh nah when them bring bills on how much he go cost to repair he eye go first clear

From drip to drops 😂😭

Everywhere will first blur
