Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind course rep be this na 😭😂
33 Yorum

He is using y'all to practice his mass communication skill Nigga be doing IT in the class group chat 😂😂

This kin courserep beta pass most ones wey no de jovial,wey go chop their coursemates money squeeze face😂

And dem no born you well make you no hear the voice note finish 😭

All those stupid werey wey dey my class group bavk then no sabi entertain like this 😂😂😂😂

You know mass communication student when you see them 😂

This course rep has found his calling. He can’t wait to graduate and face DJ work permanently 🤣🤣🤣🤣

Man having the best time of his life , practicing his future as a radio presenter

Class Rep taking notes on X spaces

Funny thing be say, ba everybody go play unto say na course rep You dare not skip 😂

If my course rep dey move like this during my time I won’t miss any class

“Information reaching me now ”pele radio Nigeria

My course rep dey drop album with voice notes and if you no listen, you go later find out say e get one registration or test Wey you miss.😭😂

Na mass comm group 😂😂😂😭

No me mass comm na medicine oo 😭😂 Na my course rep 😭

O.A.W.P- 'One air WhatsApp personality' kinda course rep 😂😂😂

This one don high o 😂

Na uniben MED230 CR be this na😂😂😂

This course rep Dan smoke Igboo 😂😂

This one don too follow him papa and grandpa listen to old radio station news especially wazobia and Treasure 98.5 fm 😂

I think he ate the wrong cake😂😂😂

@prodigall_ Be Like Course Rep Smoke Backwood. 😂. A Tensai

Wetin the guy smoke 💨 naaa

Indomie generation might not know radio station that do broadcast news like this especially sports news Very annoying 😅

Na radio station class rep go later work

Ah swear 🤣🤣 this ur course rep is definitely in the wrong department 😂😂😂😂...wtf 😂😂😂😂😂

I would've loved this kind of course rep😂 Mine was always too uptight

Course rep turn to radio presenter. 🤣🤣🤣

Why are people saying mass com when your clearly see MEDICINE/DENTISTRY on the group name

Admin go chop blow o

Lmao! That Wayyo Allah na really fit the announcement.

I like as he share the happiness 😂

Gen Z school is fun sha🤣 We no get this kind entertainment

Have you ever felt emotionally full just by talking to someone?
