Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨CHAMPZ RETURNS WITH NEW SINGLE “GROOVE” 🤯🔥 Hows it Sounding ??
329,290 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Doing this at 14 is insane, hes the future 🔥🔥🔥🔥🔥

Oya our fellow FC let's go, let take this little spoil kid to number one 🦅🔥🔥🔥

Fc let’s take our boi to #1 on Apple Music

His good no cap, he should focus on UK them go too chop him gbedu that side

This boy is so Uk ❤️

E get why e be wizkid pikin e no fit disappoint him and e pman no Dey ever disappoint

Na him and him family go Dy play this one

dude sounds so peaceful like is father🦅🐐❤️

Omor I Sabi wey dem born this boy oooo. I still dey use my Nokia C-3 that year... Wizzy don born another Great ❤️❤️❤️❤️

CHAMPZ HAS COME TO STAY

Sounds like CENTRAL CEE😂

@tolfex_ty Nah BIG WIZ born am 😝

Champz Gud Normally

I'm saying it again; if to say this boy no be wizkid pikin, he go teyyyyyy for trenches.

This boy too bad ooo

He just floating 🔥

Ah ah This is amazing 💫 To sing with this guy no go bad mehn

This one go tey before e blow

Na Dave born this boy or than WizKid?

So no body dey advise this boy 🤦♂️

@wizkidayo idolo teach your son music na Wetin be dis 💔

Tell that boy this ain’t uk stop with all that uk drill shit. You never stabbed no man before you never took no life

Like father son🦅🔥

Fc let’s take our small boy to number one let’s go joor. 🦅 even if the song no sweet e concern us. Fc for life 🦅🦅🔥🔥🔥🔥

See who ochacho pikin want come compete 😂😂

They rap like they have some hard food in their throat 😂😂😌

Iceking go cry

U BIG pass DEM

on it 🔄1️⃣

Champz too good

BEST OUT NOW LISTEN NOW

@lowkey_Naija 🔥🔥🔥

Champz is the future 🔥🔥🔥

Make he go learn from Iceking

