Loading video...
Video Failed to Load
🚨SHALLIPOPI DROPS NEW SINGLE “420”🤩 Hows it Sounding??
137,347 views • 6 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

Make he rest na otega get today 😹😹 Figbole alone sweet pass this rubbish wey he sing

No be him fault na,na me wey never deaf I blame

@starboylekzy1 Na you and your brothers go stream am

This Boboh no sabi sing anything man 🤦🏾♂️

Let me get my blunt

@Parrotblog32215 Sounding like Naira Marley Why why

I cannot smoke with this song na e go further increase my anxiety

@zitocod3z “I'm so cultivating, everybody replicate me, nigga, face facts Dreadlocks, face tats, I'm the apex I made the culture…” The double/triple styrofoam cups, lean sipping, and all the degenerate nigga shit, it’s all Lil Wayne. He is the 🐐 of dumb niggas, and the best rapper alive

We’re eating special meal today @plutomaniapopi let’s go

Edo odion o, odionwere you cook this one well

Na u and your mama go stream am

See rubbish wey dis guy sing,he wan spoil my AirPod😂💔

Wetin this guy think say him be sef? 😂

The beat too slow and song no relate to the 420

At least una don make am na Make una retire na abeg, everyday una dey drop rubbish Na Boyspyce own dey pain me pass

Baba fess start with God later switch to Jezebel Omor Nigerian artist funny pass Mr bean 😹

Ona go sha complain but when he release e must sweet for everybody ear, that’s just Shalli for you. I’ve learnt to not complain bout his songs cos you just love it at the end of the day

With that Japanese intro alone 10/10

420

e don microwave again lmao

@clarityof__mind That was the worst thing to hear on a hot afternoon

Make Una dey give Naira Marley his flower

Dat song no follow this settings wey I dey like dis.... Dat's afro confusion 😆😆😆😆😆😆

This guy should retire from music and leave it for famous Pluto

If Wizkid was smart, he should have begged shali for a remix for Laho to revive his career

Sharply

Pluto Presido dropped this on 4/20 like a true legend 🔥 The beat is wavy, the energy is mad high! Shallipopi never misses 🪐💨 Who else is on repeat already? #Plutomania

Agrobeats fl0p

@clarityof__mind Rubbish

Since he start to follo burnaboy him music just de Davido

Another 420 dey ? Abi e don finish

🌿🍂🍁

Mtchww



