Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
CHAMPZ'S NEW SINGLE "GROOVE" THOUGHTS? 🤔
32,093 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
21 Yorum

Giving us UK 🇬🇧 rap in Nigeria is Top Top🦅🤍

Lion no dey born Slovido

I laugh anyone who thinks Wizkid is not involved in this guys music career and I believe he approves his songs before they put it out

Una just Dey force this mid family on us

This is talent 100% hit

Good of you boy Lion no Dey born goat 👏

Sounds way too matured actually

Dope vibez but Nigerians no know wetin be music unfortunately

Wizkid once said rap is dead 💀 so what’s this one doing now? 😂 Idiot family wey nor need anoda one progress

Him papa ruin the past finish, e no do balogun family? himself wan still ruin the future.

Hard asf🔥😤

Type shit keep it up

The rubbish wey ur papa Dey sing don do abeg

Make Wizkid seek verse to revive is shine ✨ the boy is brilliant wth lyrics

Abeg na Wizkid pikin be this ?

Boy’s so good

100% dope 🔥🔥🔥🔥

This one sabi ooo

🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

🔥

This boy too good I swear
