Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Chef Dammy suppose drop this kind video tomorrow ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

797,232 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von TOโ‚ฟEXOLA ๐Ÿ•ธ
TOโ‚ฟEXOLA ๐Ÿ•ธvor 1 Jahr

Or this ๐Ÿ˜‚

Profilbild von JBRANDY
JBRANDYvor 1 Jahr

Nah pesin wey shout โ€œ Opor โ€œ muzz me pass ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ADEWALE
ADEWALEvor 1 Jahr

Who said Opor labe le ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Dis video Dey always pami

Profilbild von Nuel_web3
Nuel_web3vor 1 Jahr

Chef Dammy dey tear step oo forget ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von xShima
xShimavor 1 Jahr

So many things are wrong with this video๐Ÿ˜ญ โ€œMy self and my team peopleโ€ โ€œit will be heldโ€ Her team wanted to embarrass her because why didnโ€™t they just make another one?

Profilbild von Eghosa Igbins
Eghosa Igbinsvor 1 Jahr

That person wey shout O God for background should be cut off from u with immediate effect ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Hydro bolt ๐Ÿ„โ€โ™‚๏ธ
Hydro bolt ๐Ÿ„โ€โ™‚๏ธvor 1 Jahr

Make she just cook record-breaking jollof beans

Profilbild von Christy( mother of many Generations)
Christy( mother of many Generations)vor 1 Jahr

Una dey neglect this girl o honestly.. I support her and I hope she gets the good support when the time comes... Sammy f!ght for a good camera let's start from there cause this one be like this my oppo own.

Profilbild von Balewa
Balewavor 1 Jahr

That year was really a blip in humanity

Profilbild von แด…แด€แด…แด…ส แดสŸสŸษชแด‡
แด…แด€แด…แด…ส แดสŸสŸษชแด‡vor 1 Jahr

That fan from illupeju,na me.

Profilbild von Nuel_web3
Nuel_web3vor 1 Jahr

Chef Dammy has see enough from y'all๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ

Profilbild von IQ 400 | Dr. CryptoSniperlord LordCrypto
IQ 400 | Dr. CryptoSniperlord LordCryptovor 1 Jahr

Did I just hear โ€œ Cook a tonโ€ ? No wonder she no make am

Profilbild von DON โ€œTobechukwuโ€ Ade ๐Ÿ‘‘
DON โ€œTobechukwuโ€ Ade ๐Ÿ‘‘vor 1 Jahr

Are you this senseless? Why are you trying to set her up for drags

Profilbild von Christy( mother of many Generations)
Christy( mother of many Generations)vor 1 Jahr

Abeg abeg abeg! Release your hand small for our neck you dey choke us,, Why are you rushing us like this? Small small they press that neck please! We're coming back next month...

Profilbild von NotALoser
NotALoservor 1 Jahr

"even people from ilupeju" ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Imperatorโ„ข โœ๏ธ
Imperatorโ„ข โœ๏ธvor 1 Jahr

See her ADC ๐Ÿ˜†. Dami from ilupeju dey get ADC

Profilbild von Onyinye๐Ÿ˜ ๐Ÿ’•
Onyinye๐Ÿ˜ ๐Ÿ’•vor 1 Jahr

I'm sorry for the laugh ๐Ÿคญ๐Ÿคญ but you people should leave my baby girl ooo

Profilbild von MAYOR
MAYORvor 1 Jahr

Omoooo! If Chef Dammy drop this tomorrow, Lagos go shut down just to watch ๐Ÿ˜‚๐Ÿณ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von Trhymesz
Trhymeszvor 1 Jahr

Make she no copy sha, make her own be fried rice ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Agu n'eri ewu
Agu n'eri ewuvor 1 Jahr

The challenge is on๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ Next week she go construct pot

Profilbild von V-NOVA
V-NOVAvor 1 Jahr

English ahhhh, She is even reading it ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Don't pour me zobo pour me kunu

Profilbild von Lifeisgood
Lifeisgoodvor 1 Jahr

Abeg who shout oooo God๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Ajala๐Ÿ”บ
Ajala๐Ÿ”บvor 1 Jahr

It's the "opoor" for me

Profilbild von Dr. Adรฉlaรฏde Tinuke (PhD)
Dr. Adรฉlaรฏde Tinuke (PhD)vor 1 Jahr

Wait, Dammy had a bodyguard?

Profilbild von JerryCreates
JerryCreatesvor 1 Jahr

Abeg I no wan pick beans o

Profilbild von AbleGod360 ๐Ÿ’ˆ๐Ÿ’™๐Ÿฆ…
AbleGod360 ๐Ÿ’ˆ๐Ÿ’™๐Ÿฆ…vor 1 Jahr

@TaygharDcrypto1 No gree for anybody ๐Ÿ˜‚

Profilbild von K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.Evor 1 Jahr

Lol stoppit she Dan Dey do bread. ๐Ÿž

Profilbild von TMenterprise
TMenterprisevor 1 Jahr

Una no dey rest ๐Ÿ˜…๐Ÿคฃ

Profilbild von BRO FIDEL
BRO FIDELvor 1 Jahr

She no even sure

Profilbild von despondent guy๐Ÿ’€
despondent guy๐Ÿ’€vor 1 Jahr

Who be that werey wey shout oopoor ๐Ÿ˜‚

Profilbild von eazitech
eazitechvor 1 Jahr

God abeg ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Una no go kill person for this naija ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von V-NOVA
V-NOVAvor 1 Jahr

Una too like vawulwnce ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Una too like wahala

Profilbild von ๐’ฟ๐“Š๐“ˆ๐“‰ ๐ โ„‹แต˜แตแต‡หกแต‰ ๐Ÿ›ก๏ธ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
๐’ฟ๐“Š๐“ˆ๐“‰ ๐ โ„‹แต˜แตแต‡หกแต‰ ๐Ÿ›ก๏ธ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

Na people from ilupeju start this wahala for chef ๐Ÿง‘โ€๐Ÿณ D ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Jasper
Jaspervor 1 Jahr

Wait... person dey impersonating her or na she be that๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos