Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Chef Dammy suppose drop this kind video tomorrow 😂😂
34 Yorum

Or this 😂

Nah pesin wey shout “ Opor “ muzz me pass 😂

Who said Opor labe le 😭😂😂 Dis video Dey always pami

Chef Dammy dey tear step oo forget 😂😂😂

So many things are wrong with this video😭 “My self and my team people” “it will be held” Her team wanted to embarrass her because why didn’t they just make another one?

That person wey shout O God for background should be cut off from u with immediate effect 😂😂😂

Make she just cook record-breaking jollof beans

Una dey neglect this girl o honestly.. I support her and I hope she gets the good support when the time comes... Sammy f!ght for a good camera let's start from there cause this one be like this my oppo own.

That year was really a blip in humanity

That fan from illupeju,na me.

Chef Dammy has see enough from y'all😂😂🔥

Did I just hear “ Cook a ton” ? No wonder she no make am

Are you this senseless? Why are you trying to set her up for drags

Abeg abeg abeg! Release your hand small for our neck you dey choke us,, Why are you rushing us like this? Small small they press that neck please! We're coming back next month...

"even people from ilupeju" 😂😂😂

See her ADC 😆. Dami from ilupeju dey get ADC

I'm sorry for the laugh 🤭🤭 but you people should leave my baby girl ooo

Omoooo! If Chef Dammy drop this tomorrow, Lagos go shut down just to watch 😂🍳🔥

Make she no copy sha, make her own be fried rice 😂

The challenge is on🤣🤣 Next week she go construct pot

English ahhhh, She is even reading it 😂😂 Don't pour me zobo pour me kunu

Abeg who shout oooo God🤣🤣🤣

It's the "opoor" for me

Wait, Dammy had a bodyguard?

Abeg I no wan pick beans o

@TaygharDcrypto1 No gree for anybody 😂

Lol stoppit she Dan Dey do bread. 🍞

Una no dey rest 😅🤣

She no even sure

Who be that werey wey shout oopoor 😂

God abeg 😂😂😂 Una no go kill person for this naija 😂😂

Una too like vawulwnce 😂😂 Una too like wahala

Na people from ilupeju start this wahala for chef 🧑🍳 D 😂

Wait... person dey impersonating her or na she be that😂
