ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Chef Dammy suppose drop this kind video tomorrow ๐๐
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Or this ๐

Nah pesin wey shout โ Opor โ muzz me pass ๐

Who said Opor labe le ๐ญ๐๐ Dis video Dey always pami

Chef Dammy dey tear step oo forget ๐๐๐

So many things are wrong with this video๐ญ โMy self and my team peopleโ โit will be heldโ Her team wanted to embarrass her because why didnโt they just make another one?

That person wey shout O God for background should be cut off from u with immediate effect ๐๐๐

Make she just cook record-breaking jollof beans

Una dey neglect this girl o honestly.. I support her and I hope she gets the good support when the time comes... Sammy f!ght for a good camera let's start from there cause this one be like this my oppo own.

That year was really a blip in humanity

That fan from illupeju,na me.

Chef Dammy has see enough from y'all๐๐๐ฅ

Did I just hear โ Cook a tonโ ? No wonder she no make am

Are you this senseless? Why are you trying to set her up for drags

Abeg abeg abeg! Release your hand small for our neck you dey choke us,, Why are you rushing us like this? Small small they press that neck please! We're coming back next month...

"even people from ilupeju" ๐๐๐

See her ADC ๐. Dami from ilupeju dey get ADC

I'm sorry for the laugh ๐คญ๐คญ but you people should leave my baby girl ooo

Omoooo! If Chef Dammy drop this tomorrow, Lagos go shut down just to watch ๐๐ณ๐ฅ

Make she no copy sha, make her own be fried rice ๐

The challenge is on๐คฃ๐คฃ Next week she go construct pot

English ahhhh, She is even reading it ๐๐ Don't pour me zobo pour me kunu

Abeg who shout oooo God๐คฃ๐คฃ๐คฃ

It's the "opoor" for me

Wait, Dammy had a bodyguard?

Abeg I no wan pick beans o

@TaygharDcrypto1 No gree for anybody ๐

Lol stoppit she Dan Dey do bread. ๐

Una no dey rest ๐ ๐คฃ

She no even sure

Who be that werey wey shout oopoor ๐

God abeg ๐๐๐ Una no go kill person for this naija ๐๐

Una too like vawulwnce ๐๐ Una too like wahala

Na people from ilupeju start this wahala for chef ๐งโ๐ณ D ๐

Wait... person dey impersonating her or na she be that๐
