Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Chelsea nobe Man Utd😂❤️🟥✅
13,018 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
20 Kommentare

Henry don first everybody wake up. Chelsea una life don spoil finish. 😂😂

As a Manchester United Fan. I love this soup wey Liam dey cook oh.😂

Finally the things wey do us dey do Chelsea Nothing pass patient for this life, if not for Carrick where we for dey bikonu? Kudos to Liam for making us this happy in time like these 🙌🏾🥱🤣😅😂

I dey feel this guy

😁😁😁😁

Happy Sunday boss Today na my birthday o🥳🥳🥳

Honestly despite united not winning a cup this season we r d biggest winner.

Loud am for us snr man. United forever❤️💯

Happy Sunday Sir Chukwuma 👏🏽👏🏽👏🏽

Loud am

Happy Sunday GGMU

🤣🤣 one game in one month fc is ok you will play champions league football next season let’s us hear word , let’s Chelsea cry their cry in pace 🤣🤣

Henry Happy Sunday 😃

Aje

Happy Sunday to you our G.O.A.T GGMU❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️

Happy Sunday bro ♥️♥️♥️🤣🤣🤣🤣 Who lauff last lauff best Training fowl is different from training pigs abeg , Lauff wan kpai me here

We suffer for Chelsea fans those days. 😂😂😂

You too wise 🤣🤣

😂😂

Happy Sunday my oga
Ähnliche Videos
Chelsea is a selling club.Cole loves Manchester 🟥❤️🫂🫶🏾👀✅
Chukwuma Henry
42,283 Aufrufe • vor 9 Monaten
Moments we've delivered against Chelsea 📦 🤝 DHL Man Utd
Manchester United
162,063 Aufrufe • vor 1 Jahr
MAN UTD SEND CHELSEA BACK TO THE CONFERENCE LEAGUE😳#garnacho
boodsbants
18,577 Aufrufe • vor 6 Monaten

