Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
Chelshiiiit ๐๐๐๐๐โโ๏ธ๐ญ
38,686 gรถrรผntรผleme โข 7 ay รถnce โขvia X (Twitter)
34 Yorum

Make I first wipe my face ๐

Shame pity am ๐๐๐, he doesnโt know what he is doing ๐ญ

Wetin be this. All these English fans na clown ๐

And u lost too..... See how useful you are to absolutely nobody โน๏ธโน๏ธโน๏ธ Chelshiit scored 2........ur 115 charges FC scored 0

Na thesame score line Una two play go and rest

You no get shame o

Shame no catch you say na clean sheet them give you ๐๐

This is you after all your hopes crashed!!!

You be very anyhow person

Shutup there You no even get shame

I know say, your joy go too much ๐ ๐

Otu ur club na disgrace

You Dey use Chelsea get hope

Bastard you thought youโve arrived !!! Post your club

Premier League una ๐

Shameless mf๐ญ

Most boring skit maker I have ever seen

Kante right now.

You no Dey shame?

You no get shame ordinary goal/goal una no fit do

You be heavy clown ๐

๐

But you no even score

lol ๐ @funny_kante

Wetin be the difference kante ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Iwu idoit ๐ De go house mak we com meet una for una home ๐

Ode ur club loose and u dey talk anyhow about Chelsea here talk about your club

Good sleep this man you no Dey try shame ๐๐

Mr man commot dat top wey U wear and stop saying shits As a city fan wey I be I'll tell U that Chelsea were better than us today bcuz dey were able to score to goals and here U are celebrating a loss against a Madrid team that's missing some key players

Na still same 5-2 na still 3

Bro we still get small hope for second leg pass Chelsea sef ๐

And u Dey insult Barcelona yesterdayโฆ. U nor even see one score

Oga go and sleep

Man city follow too ๐
Benzer Videolar
Sensitive content
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐ ูุงุงุงุงู
ูุงุตู
146,182 gรถrรผntรผleme โข 2 yฤฑl รถnce
