Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Old Nollywood is goated ๐๐๐๐ญ
80,141 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

Lol baba say, โsorry, you no fit way make we start the same time?โ ๐ chaiiii nollywood sweet abeg

The mumu even came back sef ๐๐

The title na Desperate search, Charlse Inojie na character

๐ this two really made us Love Nollywood. Keep resting Mr Ibu

Who ???

Everything na you go use take do cheating

"Wait make I comot my cloth" ๐ญ๐

You no fit wait make we start the same time ๐

En say wait make I comot my own cloth ๐๐

Na so them dey take fight ke

@grok movie name please ๐

Na so Arsenal fans go take jam you for road beat you ๐ ๐ ๐ ๐ ๐

Charles Inojie my senior man. He's the ๐

Kante na you suppose replace legendary ibu for this industry

Bring back ibu๐ญ Collect akpabio๐

Funniest thing is that all this things no dey scripted ๐

But why Ibu no waist na make Dey fight Dey fair ๐๐๐

Which clothe you one remove? When you dey opress Mr Ibu everytime with insults. My brother fight, no waiting to remove clothe.๐๐๐คฃ๐คฃ๐๐

Man. this era was golden. We may never have a better era in nollywod again

@KenechukwuHenr6

Make we start the same time

Ojoro fight

๐๐๐

Wait make I commot my cloth ๐๐๐๐๐

@grok movie name bro

You no go wait make i comot my cloth???? Na so una dey take fight? Dey zuzu ๐๐๐๐

๐๐๐๐๐

E dey use chelsea fan take play

Lol ๐

I can't stop laughing ๐คฃ๐คฃ

Moo moo even came ๐คฃ๐คฃ๐ฅน
