Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
come church tomorrow update full,BTC na water ❤️
339,123 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Nah me go dey front front tomorrow with my trust wallet bible

Nah, my church will also accept cash app funds, Apple pay, chime funds

I love the song in the background Blessing by highstarlavista 🤭🎵

This is the church I attend not far from my house

No be all sermon tomorrow!! God dey bless🙌

My brother if you like you takam,, i no say na poor man mentality,,, something dey inside that btc church oooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Werey, drop location.

Na who fit press btc,go fit attend this church😂

Drop location for Dm I Dey wii you yamski 💪😂

Paste me location asap

Omo and I just trade my last coin nah fuck

Make pastor rain 🌧️ BTC

@xdownloadercom download this

Okay boss

First thing tomorrow morning I'll be there

But @erigganewmoney say BTC means Bring Toto Come... #NorthandSouth

Oh I finally found the lord after searching all these years ☺️

Sharp

I think say you be Muslim

“Bring Toto Come” church 😂😊

A very dependable landing spot . . I hope you’re making progress

Location abeg

BTC na water ❤️....Dem go share am give members??.

Church wey hush puppy dey fund for Dubai that year 😂😂🤣🤣

Update go choke

Where be this ? asking for my guy

@f1reheart I hope say dem no Dey pay offering with btc? If so make una sign me up for personal assistant of the pastor bitcoin 😂😂

We go again today in the name of the Lord 🤲

O buru godi 10btc I'm satisfied 💯🤌

Abazz send me account I wan buy you data 🙏 you don too try for us

Thank God say you share on time

Location

Sharp

