Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Compound Palava 😂
82,580 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

“Something wae spoil my life na him you want make e change your life” Omo that one deep

If e no cut I go cut am😅

Forex Trader " see as all una be like who escape from forest " 😭

Something wey spoil my. You wan make e repair your life. 🤣🤣🤣

Baba Beji don finally empower him co-tenant for the compound

Baba ibeji abeg this your contents wan kill me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Jesus 😂 Jesus 😂

“No wonder my hand dey smell fish fish”😭🙏😂

I'm just curious, where this guy dey pack all these people from 😂😂😂😂 Dem Sabi the script dieeeeee

Na inside one building all man Dey showcase em talent 😂😂

soapy useless

𝑊𝑒𝑟𝑒

Dabrumba 🤣🤣🤣🤣🤣

lol

🤣🤣🤣🤣

Whala compound 😂😂😂

😂😂

So upon all the unnecessary talking ibi soya u dey sell?

No worry Continue dey play ahm until e spoil your life 😂

Soapy hand Dey smell fish fish 🙆🏾♂️🙆🏾♂️😂😂😂

Wetin be dis 😭😭💔💔

Haha 🤣🤣 very nice content haha 😂😂

😂

😅😅

They have added action😂😂😂😂.

Omo the compound nah full Jericho

Oga Okwus escape today sha😂😂😂

This content must blow..... This is the best content out of Nigeria. What accuracy 😂🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣 @Baba_beji700

Best App For Converting Crypto to Naira = Facebook 😂😂😂😂😂 Nice one old taker, We don catch you

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

lol 😆

Wetin SOAPY wear 😂😂

🤣🤣🤣

Suya

Wetin bring forex for compound wet everybody sapa dey kii
