正在加载视频...

视频加载失败

Congratulations Peller and Jarvis 💕 Carter is so Kind ❤️

27,936 次观看 • 24 天前 •via X (Twitter)

36 条评论

Niki ✨🥀 的头像
Niki ✨🥀24 天前

He wan use Peller promote that mid song wey go flop

Cartalog 的头像
Cartalog24 天前

You are right. 😛

FEMBYBACKUP 的头像
FEMBYBACKUP24 天前

Peller and jarvis no really send ham😂

Cartalog 的头像
Cartalog24 天前

Nobody send them too… we go use them promote our Banger song coming soon 🔜😅

FEMBYBACKUP 的头像
FEMBYBACKUP24 天前

Lol quack song wey dey gba😂, una spit Dey find validation from them una wey be dogs wey dey chop bone Dey bark😂😂

Annie 的头像
Annie24 天前

Una dey craze. Person wey wan use dem promote music. He don confirm say Peller get better motion pass him.

Itzskyla ♉️🦅 的头像
Itzskyla ♉️🦅24 天前

E no go better for cater Amen 🙏

Ademola Adebayo 的头像
Ademola Adebayo24 天前

Or he wan promote him flop song clout chasers

Keng 的头像
Keng24 天前

He see peller motion today na once he wish to be peller camera man see my assignment from now starting promoting peller next stream with davido u no get option unless u wan die young u must peller

Adam🇨🇦 的头像
Adam🇨🇦24 天前

He's supporting his junior college Peller

Ceo_hayford 的头像
Ceo_hayford24 天前

He wan use them promote song

💫Flames🔥🥷 的头像
💫Flames🔥🥷24 天前

Na good man with good heart

mufasa 的头像
mufasa24 天前

We all know the fight was just for trend and that both parties are cool with each other

carterefe empire 的头像
carterefe empire24 天前

Congratulations

Botishking 的头像
Botishking24 天前

❤️❤️😂

preciousrike 的头像
preciousrike24 天前

Werey won trend 😹😹

ALEX ACTIVE 的头像
ALEX ACTIVE24 天前

Wws

Area Father🪖 的头像
Area Father🪖24 天前

Carter na real one

Adex Şammy 的头像
Adex Şammy24 天前

He moves like OBO ✌️ peace

Slim🐐 的头像
Slim🐐24 天前

@miracle9045 Carter Dey for everyone ❤️

Napo 的头像
Napo24 天前

One love ❤️

𝑏𝑢𝑛𝑘𝑎 的头像
𝑏𝑢𝑛𝑘𝑎24 天前

Carter is good man. That's why we love him

nwaekwu Isaac 的头像
nwaekwu Isaac24 天前

Real one Carter 🔥🔥

Tee 🐐 的头像
Tee 🐐24 天前

Bmna better person

Seyichukwu🦅 的头像
Seyichukwu🦅24 天前

W Carter fr

Tomiwa Ayoola 的头像
Tomiwa Ayoola24 天前

Pellerian 🦂 do u know this catardog self wan dey use unah trend nah why they keep making post related to peller always they I've nothing to talk about good about there favorite self dey just want to twiti so that we that I've the highest motion can reply them 😉

Wizzy 🇫🇷🇵🇹 的头像
Wizzy 🇫🇷🇵🇹24 天前

It is All Love ❤️‍🩹♥️

ï§À 的头像
ï§À24 天前

Congratulations to them

Don Rainey 的头像
Don Rainey24 天前

Peller the king of motion, without you peller Carter dog cannot trend. Go and learn from peller Carter dog.

lizzylove 的头像
lizzylove24 天前

You want to trend abi. Peller is your boss

StreamerPulse⚡️ 的头像
StreamerPulse⚡️24 天前

Congrats to them 🌸❤️

Lindacross16 的头像
Lindacross1624 天前

Congratulations 🎉👏🏾

SUNDAY 的头像
SUNDAY24 天前

W carter in d fuckin yansh.

Ableballerz247 的头像
Ableballerz24724 天前

This is the best step I'm expecting from you since on this while

MR WHITE🇺🇸 的头像
MR WHITE🇺🇸24 天前

It's all love bami ❤️🦅❤️❤️

Adam wood 的头像
Adam wood24 天前

Congratulations

相关视频