Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Congratulations to Davido on his first Grammy ☝️🏧

424,546 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Nyla🪽
Nyla🪽vor 7 Monaten

If Davido wins this #GRAMMYs2026 then he owes it to Omalay

Profilbild von Rm_10
Rm_10vor 7 Monaten

Congratulations because say prof say make we congratulate you … prof no dey jump too much may you no break leg oo😂😂

Profilbild von GehGeh
GehGehvor 7 Monaten

💯🦾

Profilbild von Divaberry
Divaberryvor 7 Monaten

@DybNation Gehgeh why you no Dey wear condom boxers?

Profilbild von Maleekpholly Graphics🎨
Maleekpholly Graphics🎨vor 7 Monaten

Repost for baddest

Profilbild von ChrisVibes🧌
ChrisVibes🧌vor 7 Monaten

Guy wetin dey sup 😂

Profilbild von Just Believe
Just Believevor 7 Monaten

Junky

Profilbild von ade ronke
ade ronkevor 7 Monaten

Davido wey catch cruise for Grammy. Bring the Grammy home

Profilbild von Pieces
Piecesvor 7 Monaten

Amen make Davido just come Dey do live stream for Peller TikTok🦂🦂🦂🦂

Profilbild von BlaQ5nboy
BlaQ5nboyvor 7 Monaten

Davido never win am na

Profilbild von GehGeh
GehGehvor 7 Monaten

He go win

Profilbild von All_in💰🙏
All_in💰🙏vor 7 Monaten

Oga Grammy Never lost him credibility like that,na tyla get am

Profilbild von our x bestie
our x bestievor 7 Monaten

gehgeh no dey famz us abeg

Profilbild von Carshew Fiontee
Carshew Fionteevor 7 Monaten

Omo I no even know the time for Grammy sef

Profilbild von jason monday
jason mondayvor 7 Monaten

THÈ winner goes to wiz——

Profilbild von RichieX
RichieXvor 7 Monaten

Lmao Prof 😂

Profilbild von GehGeh
GehGehvor 7 Monaten

💯🦾

Profilbild von BENZICO ||™️🛠️||
BENZICO ||™️🛠️||vor 7 Monaten

FC fans waiting for Davido

Profilbild von Ishola
Isholavor 7 Monaten

Omo Davido just won the Grammy Award for Best African Music Performance… that's a great feat in his career he deserves it

Profilbild von bigsoja
bigsojavor 7 Monaten

People fit congratulate you, make e still be say them dey mock you.

Profilbild von Jhoz B
Jhoz Bvor 7 Monaten

You be like kpu kpu yeke

Profilbild von JAY👑PAPA ™
JAY👑PAPA ™vor 7 Monaten

OMO I just Open Twitter now na your post I first see too much joy make my mind fly...just to find out say him never collect am yet.😭😭😭geh geh why?? My Love for David wants me to see him win on the biggest stages e get why. After him RONALDO follows

Profilbild von Flourish
Flourishvor 7 Monaten

You don go smoke igbotako again??? You dey celebrate wen they never give am???

Profilbild von RaYarn Luxury 💚
RaYarn Luxury 💚vor 7 Monaten

Na Tyla collect Grammy 😎

Profilbild von Jennifer Joanna Yusuf
Jennifer Joanna Yusufvor 7 Monaten

No dey confuse us, we are waiting on the real thing

Profilbild von iam_viktöř
iam_viktöřvor 7 Monaten

Gehgeh no jinx am ooo

Profilbild von Big Mr Kelechi 🕊️
Big Mr Kelechi 🕊️vor 7 Monaten

Congrats to him, it's been a long time since we've been waiting for this new

Profilbild von Henrotech
Henrotechvor 7 Monaten

Congratulations 🎉🎉

Profilbild von EAZY
EAZYvor 7 Monaten

E don win am already I don see future

Profilbild von PRIME BOY
PRIME BOYvor 7 Monaten

Wetin make davido collect Grammy definitely Ronaldo is collecting the World Cup

Profilbild von Alex Weenink
Alex Weeninkvor 7 Monaten

The 2026 Grammy Awards main show starts at 1 AM GMT (Monday, February 2nd) in the UK, as it broadcasts live from Los Angeles (8 PM ET) on Sunday, February 1st. The earlier Premiere Ceremony, where most awards are given, begins at 8:30 PM GMT on Sunday evening.

Profilbild von SciencePluse
SciencePlusevor 7 Monaten

Clownnnn🤡

Profilbild von Alákòwé
Alákòwévor 7 Monaten

God abeg run am for Davido 🙏🙏

Profilbild von Rence
Rencevor 7 Monaten

Hard work pays bro

Ähnliche Videos