Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Congratulations to the lucky person ☝️🏧
168,613 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

I dey there I nor see anything gheghe sorry for we your warri fans

🤲♥️

I nor see money o 😓😭

Person wey no de Delta no fit chop geh geh money Damboro ba 🥹

This one Na new video idea Oooo. Geh Geh treasure hunt.

🤣🤣🤣🤣🤣😆😆😆

Proof dey try dey with clean note make people no too know say you be poor man pikin were make am. ( You know understand? God bless you)

Men at work 😅

Low-key your manager go don call him family members inform them you no know 😂

Why ur money is all dirty ? Dey looks for mints naaa

If e too delay Na because na delta, if you try this kind for Benin, asap that money 💰 go enter my pocket😉😅😅😅

Why be say na old note and money wey don dirty u Dey use do giveaway.

Congratulations to the winner God bless you Gheghe ❤️

Make me sef jam my own luck na

Money way Dem don collect... I think people actually saw him throwing the money

Geh geh dey do giveaway keh 😳 Abi end time don reach ?

Gehgeh your manager go don call he family member down they wait😭😭😭… do am again make only you go make no body follow you.. i don go there no money eh God😭😭😭😭

You go first suffer us before giving us the money Geh Geh

Gheghe no kill me with laff. Which one be “nobody get money pass me for dis state” 😂

Iron dey my prof. Body ohh Money 💰 dey ohh my gallant 🫡 *If you like dout am you go cry 😢* 🫡💢💥More winnings for all you have been doing 💫

Do it in lagos badagry nau gehgeh

Ritual..... if you pick that money your own dun gbim, energy swapping right there better waka pass... celebrities and vodoo are like Sugar and Tea, Politicians, Pastors, people who loves fame, musician and actors, they do voodoo like crazy, Rashford who was brought up in Paris if his elder brother could be accusing him of witchcraft and Voodoo what's now an Ughelli born coming from a long poverty journey to arriving here, go pick money ... I no go dey when 500k turned garri and sugar.

Abeg na that money wey dey your hand I want, just to go chop babique 😎😎😎 and use the rest chop life🤔🤔

God bless you gehgeh i was the lucky person😂

Thank you sir for giving us back what we give your our leader 😂🙌🏿

Why you come Ghana and you no do this gehgeh you for do this in Ghana to 🆗💯

Keep doing it God will continue blessing you

I pray my destiny helper no go stress me before e help

And I been Dey PTI one hour ago oo🥲

Empowering the youth

Gehgeh we dey orunwhorhrun before we reach dem don collect the money... Abeg still come do for our side

E be like se na nearby Pos you collect this money See the way them pack pack am 😂😂

All this your 100k and additional 400k naira no reach Ghc4,000 sef!! Lol how person go start business with that??

Keep doing good

Bro why is it for only people in warri
