Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Congratulations to Davido on his first Grammy ☝️🏧

424,546 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Nyla🪽
Nyla🪽7 месяцев назад

If Davido wins this #GRAMMYs2026 then he owes it to Omalay

Фото профиля Rm_10
Rm_107 месяцев назад

Congratulations because say prof say make we congratulate you … prof no dey jump too much may you no break leg oo😂😂

Фото профиля GehGeh
GehGeh7 месяцев назад

💯🦾

Фото профиля Divaberry
Divaberry7 месяцев назад

@DybNation Gehgeh why you no Dey wear condom boxers?

Фото профиля Maleekpholly Graphics🎨
Maleekpholly Graphics🎨7 месяцев назад

Repost for baddest

Фото профиля ChrisVibes🧌
ChrisVibes🧌7 месяцев назад

Guy wetin dey sup 😂

Фото профиля Just Believe
Just Believe7 месяцев назад

Junky

Фото профиля ade ronke
ade ronke7 месяцев назад

Davido wey catch cruise for Grammy. Bring the Grammy home

Фото профиля Pieces
Pieces7 месяцев назад

Amen make Davido just come Dey do live stream for Peller TikTok🦂🦂🦂🦂

Фото профиля BlaQ5nboy
BlaQ5nboy7 месяцев назад

Davido never win am na

Фото профиля GehGeh
GehGeh7 месяцев назад

He go win

Фото профиля All_in💰🙏
All_in💰🙏7 месяцев назад

Oga Grammy Never lost him credibility like that,na tyla get am

Фото профиля our x bestie
our x bestie7 месяцев назад

gehgeh no dey famz us abeg

Фото профиля Carshew Fiontee
Carshew Fiontee7 месяцев назад

Omo I no even know the time for Grammy sef

Фото профиля jason monday
jason monday7 месяцев назад

THÈ winner goes to wiz——

Фото профиля RichieX
RichieX7 месяцев назад

Lmao Prof 😂

Фото профиля GehGeh
GehGeh7 месяцев назад

💯🦾

Фото профиля BENZICO ||™️🛠️||
BENZICO ||™️🛠️||7 месяцев назад

FC fans waiting for Davido

Фото профиля Ishola
Ishola7 месяцев назад

Omo Davido just won the Grammy Award for Best African Music Performance… that's a great feat in his career he deserves it

Фото профиля bigsoja
bigsoja7 месяцев назад

People fit congratulate you, make e still be say them dey mock you.

Фото профиля Jhoz B
Jhoz B7 месяцев назад

You be like kpu kpu yeke

Фото профиля JAY👑PAPA ™
JAY👑PAPA ™7 месяцев назад

OMO I just Open Twitter now na your post I first see too much joy make my mind fly...just to find out say him never collect am yet.😭😭😭geh geh why?? My Love for David wants me to see him win on the biggest stages e get why. After him RONALDO follows

Фото профиля Flourish
Flourish7 месяцев назад

You don go smoke igbotako again??? You dey celebrate wen they never give am???

Фото профиля RaYarn Luxury 💚
RaYarn Luxury 💚7 месяцев назад

Na Tyla collect Grammy 😎

Фото профиля Jennifer Joanna Yusuf
Jennifer Joanna Yusuf7 месяцев назад

No dey confuse us, we are waiting on the real thing

Фото профиля iam_viktöř
iam_viktöř7 месяцев назад

Gehgeh no jinx am ooo

Фото профиля Big Mr Kelechi 🕊️
Big Mr Kelechi 🕊️7 месяцев назад

Congrats to him, it's been a long time since we've been waiting for this new

Фото профиля Henrotech
Henrotech7 месяцев назад

Congratulations 🎉🎉

Фото профиля EAZY
EAZY7 месяцев назад

E don win am already I don see future

Фото профиля PRIME BOY
PRIME BOY7 месяцев назад

Wetin make davido collect Grammy definitely Ronaldo is collecting the World Cup

Фото профиля Alex Weenink
Alex Weenink7 месяцев назад

The 2026 Grammy Awards main show starts at 1 AM GMT (Monday, February 2nd) in the UK, as it broadcasts live from Los Angeles (8 PM ET) on Sunday, February 1st. The earlier Premiere Ceremony, where most awards are given, begins at 8:30 PM GMT on Sunday evening.

Фото профиля SciencePluse
SciencePluse7 месяцев назад

Clownnnn🤡

Фото профиля Alákòwé
Alákòwé7 месяцев назад

God abeg run am for Davido 🙏🙏

Фото профиля Rence
Rence7 месяцев назад

Hard work pays bro

Похожие видео