Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Consistency 👏🏾👏🏾
853,109 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Provii 🚀1 год назад
From thief to egbon adugbo, nice consistency 😂😂

Solar Heavy1 год назад
nothing beats a new song with good visuals

Chileezie Ernest $RVV1 год назад
Who be this guy💔💔 Na robber you be You come turn family friend Family robber

Omo Oni FOTO📸📸1 год назад
You just proved your name, truly, you dey Craze 😂😂

Omo Oni FOTO📸📸1 год назад
What tf is this video 😂😂…..baba even brought toy for the new born 😂😂

JABULANI1 год назад
You no kuku get sense before 🤣😂🤣😂

Bella1 год назад
Shay them never tell you say you dey take risk too much

CHIMEZIEnathan™1 год назад
But wait Una no de lock door? 🤣😭

Segun1 год назад
How you carry gun go heaven?

naga1sky1 год назад
😂😂😂😂abeg enter your telegram na🙏

Nana Owusu 🇬🇭💯🇬🇧✌️1 год назад
Arh gun for heaven .. u Dey craze
