Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Content creator OGB just acquired a brand-new Lamborghini Mansory.
499,524 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

Ontop those razz content.. Shey make I person no go start content creation 🤧🤧 dem never tell us the truth

This boy never talk wetin he dey do Na same him wan lauch one luxury boutique for Ebonyi state wey cubana chiefpriest wan go open o

Where this people dey bring money

Omor this people really de see money Like how From you wan collect to buy this kind of expensive car

If you think say na content money I pity, him don day used GLA with Big house for Auchi before him even start content Femi get money

Omo OGB doings no be content doings o😂

Make una dey wyine una self. Nah so one tailor for Abuja bought limousine of millions of Dollars through tailoring. When daybreak, everyone go talk truth

No be only content …if I chuck you unripe banana for your throat 😭😭😭🤣🤣🤣

Even abroad content creators wey fb and YouTube Dey pay block no fit afford lambo

The way these boys spends money on cars 🚗 these days eehh It makes me wonder whether nobi the same hustle we dey hustle 😔

His artist really pay off. Good and smart investment

Wetin Dey sup for this country Same country wey people Dey complain say e hard and people Dey buy car everyday Where una Dey see money abeg I don’t even think this nigga still make skit like that

Auchi boy 😀

I don’t know what else he might’ve done to afford the car but if he’s made this much from YouTube, he could invest in many things to afford the life, not everything is laundry or fraud, some people make genuine money. Some of you are too negative in this country

This is the only thing Nigeria celebrities no how to do

If ask em now him go talk say na content money 😂😂

God abeg oo

Update dey, Yahoo nor be for only $100 iTunes. But men go use content take cover. Face 😂😂

Them day carry Lamborghini for container?

Waya na your mate

Where Una Dey see money 💰

All these azamen😂 nasty and Sydney wey get better content pass you never buy lambo

Na only God knw where Una dey see money content creators abroad no dey buy car like dis

@Ohamadikae Congratulations to him

And I funny o

If you know you know

Efcc no work for this country again

ogb never tell ours wetin him de do shaa

Abeg remove the content creator from him name

Even though it's a massive flex, true financial intelligence isn't about tying capital in depreciating assets. Real wealth is silent.

Hmmm una never talk waiting una dey do oooo

@UBAGroup I made transfer since yesterday but the receiver has not receive the cash El and chatted Leo that thing doesn't understand English I need the money back or sent it to the customer I sent the money to.

Men dey vex

No be small update this nigga Dey chop
