Loading video...
Video Failed to Load
CONTENT 🔥🔥🔥 🤣🤣🤣
139,963 views • 5 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Pami 😅😅😅😅😅

SSA aye 😄🤣 me I for just say Govnr general of 5 SE states 😅😅

He’s a responsible man. At least he did naming ceremony.

@mr_obsidian Na the ÌYÁ born the baby sef 🤧😂

@Wewe_Of_Lagos This can be me sha😂😂😂 I fit talk “omoh” like 500 times a day😂

😂😂 oh boy seems I need to start correcting my OMO o

That laughter suppose just turn madness e.fpr bang well too sha 😁

God save am say e no talk MAD OOO

I know someone who would have said “Wahala”. 😅

Lesson learnt... No be everything be Joke, Make person dey serious for once

@_Koyum If na me … na Ajeh I go talk 😂

Does happiness changes complexion abi na garri dey make my eye see double ni 😂 he light con dark during naming 😂

Nah triplets the wife suppose born so e go know no be play play 😂😂😂

As man thinks in his heart, so be it 😂😂

Too much Happiness 😂 my Guy be won calm down make his request 😂

@olamilekan7_ 🤣🤣

@Safebrown_o101 That wife dance needs to be investigated 😂

I just dey laugh like person wey smoke canatrees

Ayo abaratintin 😂😂😂😂

Wow this is content 😂😂 Laugh wan kill me

@Wewe_Of_Lagos Dont be carried away with too much excitement forgetting the mission! Reminds me of the security guy peller gave 500k in the store my guy tear in cloth while at work over excitement... Wey dey make guys forget to even use condom! Wetin i know lol😄

Big Boss, send me this video abeg 🤣🤣🤣🤣🤣

Nothing spoil nah.. no be table full so ? Pikin Dey bring blessing true true lol

Laff wan keel meeeee😂😂😂😂

@iamzaennyy1 Omoh for real o

The look on his face dey pami 🤣🤣🤣🤣

Person wey want talk say, he want knack you. 😁😄😁

Omoh 😂

Omo na to replace Omo with owo now oo

@oba1235 🤣🤣🤣🤣🤣

😂

@fiikaayo Omo 😂😂

Yee! I was not expecting that😂

Nah why I Dey always say Ajeh 😂

This is crazy🤣🤣🤣
