Loading video...
Video Failed to Load
Content! Dem use the same method run me street for Ikeja in 2010 😂
27,837 views • 4 months ago •via X (Twitter)
50 Comments

Any two arguments no join them oooooo

😂 I dey tell you

@IamTommivill Your eyes don clear and brain now sharp now abi lol 😂🤣🤣😹

@IamTommivill Omo! Dem no fit try me again 😀

@iamLatAnifowose @IamTommivill SMH 😁...na make you no try them again.

@iamLatAnifowose @IamTommivill 😂😂 Never

@olladave @IamTommivill Na wetin dem dey call eni nwafa wofo

Na around that year i buy fufu Nokia phone lol 😂

😀😀😂😂😂

Those times ehn, fufu dey reign well

Too much

But me never fall victim before, that money for fufu self, I can’t afford it

Lol, 🤣🤣🤣. They did this to my younger brother too. Though not the exact but similar. Awon people ye ya werey gan

You will first sit down and look for where to sleep so everything can be like dream, your mind that day

Computer village format 🤣🤣🤣

The format was used for me by the Computer village boys in 2006. Phone turned to canoe soap.

😂😂😂

I am laughing to the video not you 😂😂😂😂

😀😀 Weldon o

No naaa

As a normal street guy if they use this to scam you they need to wipe you correct oraimo cord...

😂😂😂

Dem sell dead iPhone 6s Plus for me for ikeja.

😂😂😂

Na so d dude tell me make I no bring am out, make I no let those guys collect am for my hand. I don enter korope finish before I see weytin dem sell for me.

@Ogbenitom 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@Ogbenitom E no funny that day. After I don carry bike from ikotun enter ogun state, through command 😂😂

They run am for me for idumota in 2011😂

This thing no fit work for me cos I no go even put mouth for wetin no concern me .

Na those Lagos developa dey run that thing pass

Omo God abeg ooo 🤣🤣

Okuta kan 10 karat lol

@taiwasc Omo 🤣🤣🤣🥲

Agbako gbaaa ni 😂😂😂

Atiku were 😂😂😂

ALWAYS MIND YOUR BUSINESS 🤣🤣🤣

😂

This looks so real I no dey join anyone wey dey argue with other person, even If they are fighting. I no dey join, I always focus when I see them.

Haaaaaaaa omooo

Ikeja computer village 🤣🤣🤣

😂😂😂

🤣🤣

😂😂😂

Just like what happened to me back then Omoh 🥲

😂

Agbako 😂😂

Agbako ma de......

O wise si Lola

😆

😂 Agbako De lonto 😂
Related Videos
Dem for just use Ai run am, see as person pikin head wan fall 😂😂😭
Khan 🧢 🌟
107,536 views • 1 month ago
