Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I know say dem go shoot content for that party 😂😂😂
235,075 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

But lowkey Niyi Johnson and Odobodo kinda look alike 😁

The only thing i like is that sound “Atiku werey” 🤣🤣🤣

😂😂 Uncle lock in straight up

Na money dey talk 🤭

😂😂

“Atiku wèrè”😂 “Won le ko C sibe” 😂

I dun barb this egbon before , Segun Johnson. Agba actor

It’s shameful to see laide acting skit with his dude now

This is what Tinubu is doing to your celebrity that’s making them move mad. Money is everything.

@yemi_rain Abi them just dey content as cover up, abi he dey truly chop this aunty ni?

Gigolo 😂😂😂😂😂😂

Bobo shee eru ooooo 😄😂😅

Abeg collect bag 💼 ooo Why I no go shut up 🤐🙄🤣😂

He say “je ko lo e gbo” 😂😂😂

Won le ko C sibe won de le ko O

Who else notice that Niyi Johnson and Odobs look like

😂😂

Eyin le ma lo gbo

I never expect that ending 😅

🤣🤣🤣

Content too plenty for odobs hand 😂 E fit do like 5 content for that party😂😂

I knew it 😁🤣😂🤣

Abeg that last voice, whose voice was that? Very funny Agbako ma de 😂🤣

Wọn le kọ c sibẹ 😂😂

But dem truly look alike ooo

What money cannot do😁😄😅🤣

Pls pls and please someone should fine the original video of that sound “Atiku werey”😂😂😂😂

Exactly Watin Johnson be, just give him money he will support nonsense

Bobo Se eru oo 😂😂😂

They could actually pass for siblings

I like Jonson

😭

Atiku werey😭😭😭😂😂😂😂

Loma lo loo 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

😂
Benzer Videolar
How camera man take know say that kind thing go happen ? 😂😂
TENIOLA
1,467,450 görüntüleme • 1 yıl önce
