Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Cooking is my hobby 👨‍🍳

95,722 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

38 Yorum

𝔸b𝕒𝕫𝕫 profil fotoğrafı
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 ay önce

Where is the part I am meant to laugh?

SEUN Yk profil fotoğrafı
SEUN Yk1 ay önce

You see laugh emoji there?

𝓐ᥫ᭡. 🫧 profil fotoğrafı
𝓐ᥫ᭡. 🫧1 ay önce

You fit do private chef? Dm me with your rate asap

SEUN Yk profil fotoğrafı
SEUN Yk1 ay önce

I'm for free. i do it for passion

JT Khalid 💸 profil fotoğrafı
JT Khalid 💸1 ay önce

That spag no look like food wey go sweet sha

SEUN Yk profil fotoğrafı
SEUN Yk1 ay önce

your babe sef no sweet

𝐀𝐂𝐄 𝐒𝐙𝐍 ☆ profil fotoğrafı
𝐀𝐂𝐄 𝐒𝐙𝐍 ☆1 ay önce

how many likes to come to Ogbomosho lautech to come cook for 50 students?

SEUN Yk profil fotoğrafı
SEUN Yk1 ay önce

sorry maximum people i fit cook for na 49

Śenior Bro 💫 profil fotoğrafı
Śenior Bro 💫1 ay önce

So Seun gas wey I borrow you boil water, na wetin you use cook be this?

That Soft Gurl profil fotoğrafı
That Soft Gurl1 ay önce

If you’re new here, he is mad

BOMax profil fotoğrafı
BOMax1 ay önce

@DiamondBobmac Their private chef no do pass this one

Cyprian John profil fotoğrafı
Cyprian John1 ay önce

You no dey use roll on at all 😂😂😂,make una observe him armpit

𝕕𝕖𝕧𝕪𝕟𝕖 profil fotoğrafı
𝕕𝕖𝕧𝕪𝕟𝕖1 ay önce

Life is so private that no one know that I cooked the food he is dishing out

MS💡✞︎ profil fotoğrafı
MS💡✞︎1 ay önce

You wey no fit boil water ?

Dr. Agbes💫💫 profil fotoğrafı
Dr. Agbes💫💫1 ay önce

Life of a bachelor😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

kaki no be leather 🏷️🔝 profil fotoğrafı
kaki no be leather 🏷️🔝1 ay önce

@MSARTS159725 Fooling no Dey pass like this ride on 👍

Mariam oyindamola profil fotoğrafı
Mariam oyindamola1 ay önce

Why cooking no go be your hobby, na only to chop you know

OLATECK🇳🇬 profil fotoğrafı
OLATECK🇳🇬1 ay önce

Who be this one

TALENTED profil fotoğrafı
TALENTED1 ay önce

Alakoba 😂😂

reindé profil fotoğrafı
reindé1 ay önce

See as you dey sweat for armpit eww 😑

komputa profil fotoğrafı
komputa1 ay önce

Na only this part funny empty food stuffs 😂

I SHOW🦅🦅 profil fotoğrafı
I SHOW🦅🦅1 ay önce

70 years old man oo😂

PODAK____🦐 profil fotoğrafı
PODAK____🦐1 ay önce

Na noodles you dey cook dey dance?

Fineboy Vicky 🇳🇬🇨🇮 profil fotoğrafı
Fineboy Vicky 🇳🇬🇨🇮1 ay önce

I like Seun, but sometimes e no dey reason well especially when it comes to Davido matter He go lost him sense 😟

Realchioma🩵🩵 profil fotoğrafı
Realchioma🩵🩵1 ay önce

He don give ruth belle and run

Rina🌹 profil fotoğrafı
Rina🌹1 ay önce

No burn down the kitchen ooo

BLACKY🤴🏾 profil fotoğrafı
BLACKY🤴🏾1 ay önce

You dey use bread chop rice? Well you be wizkid FC

Duff Manuel profil fotoğrafı
Duff Manuel1 ay önce

I go follow chop o 😎

davidoflagos🔥 profil fotoğrafı
davidoflagos🔥1 ay önce

Why you kon dey sweat for armpit

Damsel💕 profil fotoğrafı
Damsel💕1 ay önce

Everybody don dey do content

🪙 profil fotoğrafı
🪙1 ay önce

Seun you’re a pig

UKEEH✨️💫 profil fotoğrafı
UKEEH✨️💫1 ay önce

All that food but na you I wan eat 🥹

Biggg_M profil fotoğrafı
Biggg_M1 ay önce

@abazwhyllzz See as you Dey sweat on top ordinary spaghetti

Manya💐 profil fotoğrafı
Manya💐1 ay önce

Everyone is now a Real content creator

SAINT 👽 profil fotoğrafı
SAINT 👽1 ay önce

Cooking is ur hobby abi u no get money to buy food outside

ekle Kelvin profil fotoğrafı
ekle Kelvin1 ay önce

If person chop dis one, e go purge tire

Homeboy🧃 profil fotoğrafı
Homeboy🧃1 ay önce

E be like say you dey do advert

Editorjohn profil fotoğrafı
Editorjohn1 ay önce

Poor man no hard to know

Benzer Videolar