Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Cooking is my hobby 👨‍🍳

95,722 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 38

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 месяц назад

Where is the part I am meant to laugh?

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk1 месяц назад

You see laugh emoji there?

Фото профиля 𝓐ᥫ᭡. 🫧
𝓐ᥫ᭡. 🫧1 месяц назад

You fit do private chef? Dm me with your rate asap

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk1 месяц назад

I'm for free. i do it for passion

Фото профиля JT Khalid 💸
JT Khalid 💸1 месяц назад

That spag no look like food wey go sweet sha

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk1 месяц назад

your babe sef no sweet

Фото профиля 𝐀𝐂𝐄 𝐒𝐙𝐍 ☆
𝐀𝐂𝐄 𝐒𝐙𝐍 ☆1 месяц назад

how many likes to come to Ogbomosho lautech to come cook for 50 students?

Фото профиля SEUN Yk
SEUN Yk1 месяц назад

sorry maximum people i fit cook for na 49

Фото профиля Śenior Bro 💫
Śenior Bro 💫1 месяц назад

So Seun gas wey I borrow you boil water, na wetin you use cook be this?

Фото профиля That Soft Gurl
That Soft Gurl1 месяц назад

If you’re new here, he is mad

Фото профиля BOMax
BOMax1 месяц назад

@DiamondBobmac Their private chef no do pass this one

Фото профиля Cyprian John
Cyprian John1 месяц назад

You no dey use roll on at all 😂😂😂,make una observe him armpit

Фото профиля 𝕕𝕖𝕧𝕪𝕟𝕖
𝕕𝕖𝕧𝕪𝕟𝕖1 месяц назад

Life is so private that no one know that I cooked the food he is dishing out

Фото профиля MS💡✞︎
MS💡✞︎1 месяц назад

You wey no fit boil water ?

Фото профиля Dr. Agbes💫💫
Dr. Agbes💫💫1 месяц назад

Life of a bachelor😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Фото профиля kaki no be leather 🏷️🔝
kaki no be leather 🏷️🔝1 месяц назад

@MSARTS159725 Fooling no Dey pass like this ride on 👍

Фото профиля Mariam oyindamola
Mariam oyindamola1 месяц назад

Why cooking no go be your hobby, na only to chop you know

Фото профиля OLATECK🇳🇬
OLATECK🇳🇬1 месяц назад

Who be this one

Фото профиля TALENTED
TALENTED1 месяц назад

Alakoba 😂😂

Фото профиля reindé
reindé1 месяц назад

See as you dey sweat for armpit eww 😑

Фото профиля komputa
komputa1 месяц назад

Na only this part funny empty food stuffs 😂

Фото профиля I SHOW🦅🦅
I SHOW🦅🦅1 месяц назад

70 years old man oo😂

Фото профиля PODAK____🦐
PODAK____🦐1 месяц назад

Na noodles you dey cook dey dance?

Фото профиля Fineboy Vicky 🇳🇬🇨🇮
Fineboy Vicky 🇳🇬🇨🇮1 месяц назад

I like Seun, but sometimes e no dey reason well especially when it comes to Davido matter He go lost him sense 😟

Фото профиля Realchioma🩵🩵
Realchioma🩵🩵1 месяц назад

He don give ruth belle and run

Фото профиля Rina🌹
Rina🌹1 месяц назад

No burn down the kitchen ooo

Фото профиля BLACKY🤴🏾
BLACKY🤴🏾1 месяц назад

You dey use bread chop rice? Well you be wizkid FC

Фото профиля Duff Manuel
Duff Manuel1 месяц назад

I go follow chop o 😎

Фото профиля davidoflagos🔥
davidoflagos🔥1 месяц назад

Why you kon dey sweat for armpit

Фото профиля Damsel💕
Damsel💕1 месяц назад

Everybody don dey do content

Фото профиля 🪙
🪙1 месяц назад

Seun you’re a pig

Фото профиля UKEEH✨️💫
UKEEH✨️💫1 месяц назад

All that food but na you I wan eat 🥹

Фото профиля Biggg_M
Biggg_M1 месяц назад

@abazwhyllzz See as you Dey sweat on top ordinary spaghetti

Фото профиля Manya💐
Manya💐1 месяц назад

Everyone is now a Real content creator

Фото профиля SAINT 👽
SAINT 👽1 месяц назад

Cooking is ur hobby abi u no get money to buy food outside

Фото профиля ekle Kelvin
ekle Kelvin1 месяц назад

If person chop dis one, e go purge tire

Фото профиля Homeboy🧃
Homeboy🧃1 месяц назад

E be like say you dey do advert

Фото профиля Editorjohn
Editorjohn1 месяц назад

Poor man no hard to know

Похожие видео