Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Cooking is my hobby 👨🍳
95,722 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
38 Yorum

Where is the part I am meant to laugh?

You see laugh emoji there?

You fit do private chef? Dm me with your rate asap

I'm for free. i do it for passion

That spag no look like food wey go sweet sha

your babe sef no sweet

how many likes to come to Ogbomosho lautech to come cook for 50 students?

sorry maximum people i fit cook for na 49

So Seun gas wey I borrow you boil water, na wetin you use cook be this?

If you’re new here, he is mad

@DiamondBobmac Their private chef no do pass this one

You no dey use roll on at all 😂😂😂,make una observe him armpit

Life is so private that no one know that I cooked the food he is dishing out

You wey no fit boil water ?

Life of a bachelor😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

@MSARTS159725 Fooling no Dey pass like this ride on 👍

Why cooking no go be your hobby, na only to chop you know

Who be this one

Alakoba 😂😂

See as you dey sweat for armpit eww 😑

Na only this part funny empty food stuffs 😂

70 years old man oo😂

Na noodles you dey cook dey dance?

I like Seun, but sometimes e no dey reason well especially when it comes to Davido matter He go lost him sense 😟

He don give ruth belle and run

No burn down the kitchen ooo

You dey use bread chop rice? Well you be wizkid FC

I go follow chop o 😎

Why you kon dey sweat for armpit

Everybody don dey do content

Seun you’re a pig

All that food but na you I wan eat 🥹

@abazwhyllzz See as you Dey sweat on top ordinary spaghetti

Everyone is now a Real content creator

Cooking is ur hobby abi u no get money to buy food outside

If person chop dis one, e go purge tire

E be like say you dey do advert

Poor man no hard to know
Benzer Videolar
TikTok is absolutely COOKING with these edits. 👨🍳
Nietzschean Penguin
167,405 görüntüleme • 8 ay önce
