Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Crusher na old school๐๐๐ Settings ๐๐ฎโ๐จ๐ฎโ๐จ
49 Kommentare

๐๐this one na to break down very large quantity of kpo

You get!! 10g above

Yeah..

Something that have been using since

Na lie

Youโre just waking up brah

I no fit catch up again ๐ฅฒ๐ฅฒ

๐๐๐๐

Una don really go far for this highness something o.

Na so e be sometimes oo

Hope der nor dey use that thing blend pepper

I no know oo ๐

How do I get it ?

Dm

See mine

I never even go astray Una don advance am

New comer ๐

I they see rum for settings

Normally

Believe

Something wey I dey di since 2023

Then wey we never buy new crusher na this my mama stuff I de use๐ E grind pass crusher walai

So make I dey carry blender waka?

Yes, police seff no go question you, but if dem catch you with crusher!๐

See as Ina Dey shout on too blender ๐๐๐Omoh go and buy normal electric crusher bro that oke you Dey use is meant for pepper ๐ถ and cooking smh ๐คฆโโ๏ธ

What if light no de?

See settings

Lol this one too big sef; make i show you my own?

Sas this one crush igbo don turn dust๐คฆ๐ปโโ๏ธ

I don run this setting when I dey Ghana ๐น

I go like dey for this kind settings.....

Nbl necessary

You just sabi the scop for this side we Dey always wait make nepa bring light

With action bitters, una ehn ๐๐

Please where can i get this ? Wow ๐คฉ

ahhhh๐๐๐

Waste the smoke ๐จ my frd

Rum present

GH life but no too grand am make he no too smooth ๐

Make I put my 1k pko inside blender Una dey talk ooo

๐ Una just discover this one?

Since 2019 thing? Be like dem be new takers.

๐๐๐๐

Why you dey laugh? ๐

I dey wonder who think this thing ๐๐๐, See innovation ๐

๐๐

No wahala buh na still Big "OG"., dem nor fit cancle ham๐

Ur life don awuke ๐

Something wey you go Dey house dey do as a random act Na him some nggas dey do as Superhero moves ๐๐ Damn
