Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Na very tight settings be this. ๐๐๐
642,083 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
39 Kommentare

Watin he tiff nau ๐๐๐๐๐

Naim out himself there in the name of playing tricks

God abeg no allow me use my hand put myself for problem..๐ญ๐ญ

How he take find himself for this kind mess?

@ChuksEricE ๐ baba done put himself for wahala

E no believe wetin hin eyes see ๐๐๐

Body don tell am

Very very Tiet one

Omo, E no get weytin money no go put you into.

No be small

Enough I said!! Off with the racket!!

๐๐๐ airflow restricted

๐๐

At that point him even care about the money wey dey ground him just wan survive the tight situation ๐

Bruuh what

Help me catch that dj ๐๐

The music sef off me ๐

How the guy take reach here

He want perform magic

Body go tell am๐๐

๐คฃ๐คฃ who invented that style

NEW SOUTH AFRICAN TENNIS CHAMPION, WILL NOT BE IN U.S. OPEN!

Tt

Poor man pikin dey see things ๐ญ

E wan go do pass himself because of funds wey e see for floor

๐the kind fear wey go dey baba mind ehhn ๐น

omo

๐

He wonโt try it again

๐

This is not funny at all

Na small just small to cross over to the other side of life Journey of no return

@omoiyaakeem Ah God Abeg o

๐๐๐๐

Wetin e do

Whatโs happening here

Tight indeed

Wetin be this

Very tight setting
รhnliche Videos
Sensitive content
This is very tight settings The buyer is a confirmed street OG That soup and proteins he collected separately can last for 3 days ๐๐
Big Uncle
1,397,081 Aufrufe โข vor 2 Monaten
