Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Crusher na old school😂😂😂 Settings 🍃😮💨😮💨
Комментарии: 49

😂😂this one na to break down very large quantity of kpo

You get!! 10g above

Yeah..

Something that have been using since

Na lie

You’re just waking up brah

I no fit catch up again 🥲🥲

😂😂😂😂

Una don really go far for this highness something o.

Na so e be sometimes oo

Hope der nor dey use that thing blend pepper

I no know oo 😂

How do I get it ?

Dm

See mine

I never even go astray Una don advance am

New comer 😂

I they see rum for settings

Normally

Believe

Something wey I dey di since 2023

Then wey we never buy new crusher na this my mama stuff I de use😂 E grind pass crusher walai

So make I dey carry blender waka?

Yes, police seff no go question you, but if dem catch you with crusher!😂

See as Ina Dey shout on too blender 😂😂😂Omoh go and buy normal electric crusher bro that oke you Dey use is meant for pepper 🌶 and cooking smh 🤦♂️

What if light no de?

See settings

Lol this one too big sef; make i show you my own?

Sas this one crush igbo don turn dust🤦🏻♂️

I don run this setting when I dey Ghana 😹

I go like dey for this kind settings.....

Nbl necessary

You just sabi the scop for this side we Dey always wait make nepa bring light

With action bitters, una ehn 😂😂

Please where can i get this ? Wow 🤩

ahhhh😂😂😂

Waste the smoke 💨 my frd

Rum present

GH life but no too grand am make he no too smooth 😂

Make I put my 1k pko inside blender Una dey talk ooo

😂 Una just discover this one?

Since 2019 thing? Be like dem be new takers.

😂😂😂😂

Why you dey laugh? 😂

I dey wonder who think this thing 😂😂😂, See innovation 😂

😂😂

No wahala buh na still Big "OG"., dem nor fit cancle ham👍

Ur life don awuke 😂

Something wey you go Dey house dey do as a random act Na him some nggas dey do as Superhero moves 😂😂 Damn
