Loading video...
Video Failed to Load
Cubana small small o, no life jacket, nothing nothing 😂
144,554 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 year ago
That’s Spain,mami water no dey inside the water and them get very active divers no fear!!

Cleverly 💐1 year ago
He just Dey risk hin life 😂

MANOVA (Crypto Genre)1 year ago
Life na water 💦

starlove iz badable1 year ago
Let him enjoy his life . Rich Nigerians and enjoyment nah 5&6 .

DJ TEEJUIZ🎧🥁💯1 year ago
He carry such big floater you still want him to wear jacket ?

FREEMAN 🇳🇬1 year ago
He sure me say e no go sabi Swim!

Arthur🇳🇬🇬🇧🇸🇳1 year ago
He Dey hear you?😂

X bitch👙💎1 year ago
junior pope accident was enough a lesson for anyone to learn. If anybody suffers a boat mishap and d!es, walai I no go mourn am. I will jus say he was intentional about it

Magazine Afrique1 year ago
I dey fear on e behalf 😂😂

Ice Water💧1 year ago
wetin dey do baba 😂😂
