Loading video...
Video Failed to Load
Cult!st don later turn lawyer ๐๐๐
104,013 views โข 4 months ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

How this one wan take defend him client like this . Once you Dey opposition cult your own don finish

@Cleverlydey4u Say him no go pass ikoku๐๐๐ core beta marine sailor

E say him no go pass ikoku , lol ph niggas

Wetin person no go see for this naija, owo wogbo

If you go win this one for court case just part your bag and leave the country because men go mount you before day break.

๐๐๐watin e eye go see if he pass ikoku ๐

I don die today ๐๐๐

Omo, send me dm na uou go ve my legal adviser and ihi nile... you bhad

E no go pass port harcourt lawyer

XYZ, you're rugged.... retire but not tired

Which one be xyz for court

No be small X and Y๐

You carry this one you don loss case

Judge who goes who๐๐๐

No even allow am pass emenike junction self ๐โฆ alpha marine tinz โ๐ผ

Na the country we see ourselves be dat oh

@carter6f Viking all over the world ๐

Ph blood ๐ญ

I hope you don't have blood in your hands

Omo this one na port Harcourt marine ๐๐๐

Na scope So he go fit defend himself if matter later burst

Omo na you go Dey represent my case now ๐๐

Iya๐ ๐ ๐ ๐ Them no tell am sey na you dey preside for ikoku chamber?

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Cleverlydey4u No worry hand still touch you

Eve where don stew๐

@Cleverlydey4u

Smh

๐๐๐๐

Port harcourt boy ๐๐

Mothers deck๐คฃ
Related Videos
Sensitive content
Sabinus don be number 3 for cult๐ฅต๐๐๐
ENCLAVE HUB
92,953 views โข 1 year ago
Sensitive content
Ejeh don later retaliate like this oโฆ I love it๐๐๐๐
Prince Adeshina
110,322 views โข 1 year ago
