Loading video...
Video Failed to Load
Since Ogbono join cult nobody don rest๐๐๐
157,005 views โข 4 days ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

He change ham quickly to small pikin go mount you ๐๐make real men no go mount him

KRM ๐ญ๐ญno forget put am for HSO

Na for bush him Dey live ๐๐๐e return there like 10 times๐๐๐๐

Na inside bush him Dey stay ๐

I fess think say them dey tell am something for ear ni... I later discover say nah the greeting be that ๐น๐๐ญ

E sure me say na inside that bush them bam am Cassie why e Dey always waka go inside ๐

He say you go chop beans spag ๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He dey scatter everywhere

I swear Ogbono na cultist ๐คฃ Baba change kms to krm ๐คฃ

Wetin una de do For my culture ๐๐๐ Omo na CRUTECH be this ๐

"Eh sorry for wetin??๐๐ werey almost misyarn

Why use uhrobo song we no dey abeg ๐ if den born u foh Warri no need foh cult di Warri alone is enough โ๐ฝ๐ญ๐

But the shoe fit am Sha ๐๐

Quick as he change mind mention beanspag, if he mention wetin won come out of him mouth een

Ogbono from Bush to Bush ๐๐๐

@dspkemo Small pikin go mouth bere โฆ. He off me lol ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omo ale , e say beans spag ๐๐

@adisaedus ๐๐๐๐

Wetin he wear for head ๐

Why he dey enter bush?๐๐ญ

Baamiโฆ. Clear road egbon! ๐๐๐

๐๐ ogbono na weyrey Na that bush wey e dey enter dey comot fey burst mah brain

Na Fisayo get that shoe e sure me ๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Lol

Lol ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐

@Ayo029 Werey say men go mount for here con change am say sorry small pikin go mount for here now ๐๐คฃ

When hand meet am e go rest ๐

Xri๐ญ๐ญ

๐๐๐ญ

Ogbonochukwu

That bag ehh ๐
Related Videos
Sensitive content
Sabinus don be number 3 for cult๐ฅต๐๐๐
ENCLAVE HUB
92,953 views โข 1 year ago
