Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Daily 2K secured.
33,052 Aufrufe • vor 27 Tagen •via X (Twitter)
29 Kommentare

Your daily 2k go dey equivalent of 2milli. ✋

Nwoke Sienna😁...greetings chief

Congratulations Chief. 🎉

Steezzz on the wheels

When dad pull up with his Sienna 🔥🔥🔥

Senior man thingz

I still mount, my own remain 600 to complete

Should I drop acct for 1k inside dede 🙏🏾

Good evening sir,any driving job available? I'd really appreciate

Boss Na the full tank my eye dey like this

Now you come 👍😂

Our almighty Sienna is back on the road 🙌

nwoke siena 🤝

Drive safe

Oya pay your 5% tax Send am go that account

Hmm. Inter state ???

The Sienna!!!💃🏽

I just love how you drive between those lines.

Oga Cross, this doesn't look like our Sienna ooo

Sienna too sweet to drive abeg. Next year by God's grace.

Sienna 🌟👌

I like your driving videos

This is Siena The car too balance Abeg

You purposely post this steering 😂

Don’t understand what you meant by purposely tho. Was I supposed to cut off the steering?

We need to protest we wey talk because dis exactly how my leg Dey be inside SUV, I have never even try to drive normal car. I no Dey even try am because wear I want start😩😩

Our great Sienna

@SeniormanKelzz Onye Oma na sienna 🫡

But men this vehicle dey move make I no lie......
