Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dangote don sell shares to the wrong generations 😭😂😂
1,774,347 görüntüleme • 14 saat önce •via X (Twitter)
36 Yorum

I swear to God this generation is gone

Cruise generation 😂😂

😂

Did he just put his head under the truck😭😭😂😂😂😂

Allow him to check his investment na 😭😂

My business partner don vex 🤨😅

@Uzomariano Dangote go Dey regret. Most people haven't bought. But the propanga and content is sometin else.

This generation no serious 😂😂

Dangote and Ochacho go dey wish say them no cast this PR 😂😹

I have been explaining to my village people that I'm in business with dangote

He better make sure say people get returned in their investment else them go block him refinery entrance.

Dangote no sabi wetin him don do like this

😂

You can see how people were jokingly protecting dangote stuff with mentality that they own it? That is how a country work, people will protect public properties when they are invested.

Omo the check up dey very necessary oh

I'm never finding irrelevant contents as funny or relatable, other countries see Nigerians as fools

He never saw this coming

Dangote don buy market😂😭

Omoo, if Dangote see half of these skits, He would spend hours laughing and thanking God for the kind soap he used to bathe. He is literarilly the Nigerian person of the year 2026

Lol. Please, don’t put your head or body beneath a truck again o….. See your investment going to next of kin like this. Be safe out there.

Dangote go de somewhere now de regret this decision 😂😂

Even people wey no buy shishi dey do rubbish 😂 Una go wait 50years before that share go give Una profit Some of Una no fit live long till then

My tenant go buy sugar e nor buy our company own , 😂quick notice

Lol 😂😆 make go block them for my street 😔 why them go dey use our investment pass road wey no good 😊

Thanks God say no be dangote truck

Me I don do pass dis one I even dey collect the drivers numbers to know how my shares is doing

Nigerians and cruise na 5&6 😂 Dangote don suffer, some of the people using him to catch cruise no buy the shares ooo😂😂

sad investment 😂😂, na era of renewable engery b dis,, una go dey invest for petroleum 😂..

The growth of Nigerian companies should be driven by people who understand the vision, take responsibility, create value, and have a genuine commitment to building businesses that can compete globally.

Nawa oo 😩🙄…. This thing is already coming a distraction 🥺… my guy come back you never check the front side where you dey run dey go 🙄🥹

Na petroleum shares you buy ooo, no be cement.

Na refinery una invest ooo. Leave that cement truck o. No dey touch my investment anyhow oo

You guys have moved so fast, haven't even invested 😕

Oh my goodness! Who are these people?😭🤣🤣

Even Otedola with him 100 million dollars no do this one 😂

I hope the driver is aware that his head is under the truck
