ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Dangote don sell shares to the wrong generations ๐ญ๐๐
1,912,506 ๆฌก่ง็ โข 17 ๅฐๆถๅ โขvia X (Twitter)
36 ๆก่ฏ่ฎบ

I swear to God this generation is gone

Cruise generation ๐๐

๐

Did he just put his head under the truck๐ญ๐ญ๐๐๐๐

Allow him to check his investment na ๐ญ๐

My business partner don vex ๐คจ๐

@Uzomariano Dangote go Dey regret. Most people haven't bought. But the propanga and content is sometin else.

This generation no serious ๐๐

Dangote and Ochacho go dey wish say them no cast this PR ๐๐น

I have been explaining to my village people that I'm in business with dangote

He better make sure say people get returned in their investment else them go block him refinery entrance.

Dangote no sabi wetin him don do like this

๐

You can see how people were jokingly protecting dangote stuff with mentality that they own it? That is how a country work, people will protect public properties when they are invested.

Omo the check up dey very necessary oh

I'm never finding irrelevant contents as funny or relatable, other countries see Nigerians as fools

He never saw this coming

Dangote don buy market๐๐ญ

Omoo, if Dangote see half of these skits, He would spend hours laughing and thanking God for the kind soap he used to bathe. He is literarilly the Nigerian person of the year 2026

Lol. Please, donโt put your head or body beneath a truck again oโฆ.. See your investment going to next of kin like this. Be safe out there.

Dangote go de somewhere now de regret this decision ๐๐

Even people wey no buy shishi dey do rubbish ๐ Una go wait 50years before that share go give Una profit Some of Una no fit live long till then

My tenant go buy sugar e nor buy our company own , ๐quick notice

Lol ๐๐ make go block them for my street ๐ why them go dey use our investment pass road wey no good ๐

Thanks God say no be dangote truck

Me I don do pass dis one I even dey collect the drivers numbers to know how my shares is doing

Nigerians and cruise na 5&6 ๐ Dangote don suffer, some of the people using him to catch cruise no buy the shares ooo๐๐

sad investment ๐๐, na era of renewable engery b dis,, una go dey invest for petroleum ๐..

The growth of Nigerian companies should be driven by people who understand the vision, take responsibility, create value, and have a genuine commitment to building businesses that can compete globally.

Nawa oo ๐ฉ๐โฆ. This thing is already coming a distraction ๐ฅบโฆ my guy come back you never check the front side where you dey run dey go ๐๐ฅน

Na petroleum shares you buy ooo, no be cement.

Na refinery una invest ooo. Leave that cement truck o. No dey touch my investment anyhow oo

You guys have moved so fast, haven't even invested ๐

Oh my goodness! Who are these people?๐ญ๐คฃ๐คฃ

Even Otedola with him 100 million dollars no do this one ๐

I hope the driver is aware that his head is under the truck
็ธๅ ณ่ง้ข
Zobo don go do business with the wrong person ๐๐๐๐
ABISCO
45,936 ๆฌก่ง็ โข 4 ไธชๆๅ
Sensitive content
Dangote really cook this girl ๐ญ๐๐
David Of Fct๐
1,285,682 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
