Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dapper dey enjoy sha 🥹😂
121,889 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Omo na me suppose Dey chop her work

Make we start our own label

This is massive if nah me be dapper I for don sell seyi sef 🥹

Akwa Ibom Juju no be play oo 😂 Dapper dey inside pot 😂😂😂😭

@Buju132977 Abeg 😂

The thing be say no be only him dey chop her oooo

Nah where dapper Dey waste them Ti blaze, shallipopi, Seyi vibes money to be this.

Abi she dey enjoy dapper money!. C’mon leave this place!!!.

you don see where ripper no dey sabi bette thing?

See yansh wey dapper go invest put 🤣🤣🤣🤣

At least once in ur lifetime date an akwa ibom girl. I know what I’m saying o.

At this point how we won blame dapper this girl only na pressure he just gas Dey rip

All na shit fill am

E pass yansh? Maybe bcos I am a breast guy sha

See shally money for baci body eh God 🤭

I am not a lady but I want to ask a question. what happens when they start to age as a mother does it still remain like this. Just ignorantly asking? no hard feelings.

This girl b like man from back 😂

@sonders_808s Poor man pikin.. enjoy wah ? Her she no the enjoy? All yall lady think is s£x

Una go think say na only dapper dey chop the yansh hoo, bcz I no believe

And this just one…..the settings I don jam dapper for ehh with yansh…na to Dey pity ti blaze and dapper boys

Na to start label now oo

Nah waitin be this 👇

I no blame dapper sha..if na me I go start to rip gospel artists too set awon mercy chinwo

Dapper Omo Werey 😂😂😂

Dapper say Hilda g wagon sure this year

All my millions😂😂😂

Enjoy wetin??

Una go dey hype rubbish

And calabar girls like opueh a little too much

Catalogue money🤣😂

Na the bbl bẹ that???

NA MAN HIM BE

@felix23619 Just dy carry artists money dy put on top am😂

Hmmm enjoy well ooo

Dappers investment All una catalogue dey inside this one yansh..

Omo idi ika😊
Benzer Videolar
Omo make we talk truth Carter efe really Dey enjoy sha 🥹
honest30bgfan
114,147 görüntüleme • 8 ay önce
Sensitive content
Everybody sha get how dem dey support Verydarkman 🥹🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
308,258 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Girls dey always dey Happy if boy life dey spoil sha😭 see as them dey happy around him 😂
Y E M I🍀
397,135 görüntüleme • 2 ay önce
