Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I Sha dey beat thief ๐
339,399 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
54 Kommentare

Staged werey ๐

How ๐

Na content una no de slap am well

Ahhh E don chop first beating

Things you people do to trend, smh

๐

When area boys dey pass see Una. Nothing were Una fit tell them before them go hear say nah content Them go first wolo him eye!

๐๐

this one na content lol Nigerians are very foolish wtff

Lol ๐

Omo nothing una wan tell me this one na content

Howww ๐ Fb ski

staged jor obvserve wetin we do this one๐๐ญ

Wetin e steal๐

phones, airpods, power banks, no be only him come them reach like 4 but na only him we catch, midnight nai these men come around 2am with cutlass, stab my guy for back self

Lolz ๐

Take this content to Facebook

Thief day beat thief ๐

๐

And you know call me

No vex bro

Nah Stage abeg๐

Make Una continue until e go reach Una turn,we sef sha go repost

U dey para ๐

Sorry is this skit or music video?

Howww ๐๐ซต

Shake shake shakeโฆ.shake ya bootie

Expensive thief

Well well

This one na content ๐

Yahoo boy Dey beat thief

Oya u don catch me i

i go need una for this side

Active kpa

Na butty punishment be this oo , napo tiff

๐

๐

Knew it was an act cus you for don beat the werey ๐๐

Content lol

๐๐all of una dey crazeeeeeeee

U no believe ๐

I was pitying the thief sef

This is content

What of your politicians who una dey leave them for ?

If una don whine una self finish Make we know

This one na skit.

Content but una try sha

Na once you go know say the guy na yahoo boy. He nor gree cashout again

Skit

No be the multipurpose boyfriend be that way one flog the guy

๐๐๐๐๐

So na acting ๐

Howw ๐

You no watch am till d end ni
