Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

DAVIDO & SKIIBII — “ BADDEST BOY REMIX”

321,044 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

39 Kommentare

Profilbild von Enasco
Enascovor 1 Monat

You see this song and dada, twe twe, I swear God if not for the remix with davido I for no play those songs, Davido na Baba

Profilbild von shef Man
shef Manvor 1 Monat

I swear OBO for life

Profilbild von STAY REAL
STAY REALvor 1 Monat

🔥🔥

Profilbild von oluwa pelumi💲🪖
oluwa pelumi💲🪖vor 1 Monat

Omo hard asf!

Profilbild von STAY REAL
STAY REALvor 1 Monat

🔥🔥

Profilbild von ƇƛƝƊƳ
ƇƛƝƊƳvor 1 Monat

NO 7️⃣ DAVIDO BREAKER NOTHING GO SHAKE UR MENTAL

Profilbild von Ñø $taìn 💙💙.
Ñø $taìn 💙💙.vor 1 Monat

I thought it was the main song that year I never knew it was remix 😂

Profilbild von Alex_imagery_📷
Alex_imagery_📷vor 1 Monat

Even skibii bow for Davido that year for this remix He too top every where

Profilbild von Wivina
Wivinavor 1 Monat

Exactly wetin @WANDECOAL Dey fear be this..! Una ehnnn

Profilbild von Evans
Evansvor 1 Monat

I didn't know this song had an original for a long time cos this was what I heard first and David's verse made it pop well. His verse on Dada with Young Jonn is another gem. Talentless?? I laugh 😂

Profilbild von Big MV 🗽
Big MV 🗽vor 1 Monat

If na remix no one come Close to David guyy

Profilbild von FACT 👽
FACT 👽vor 1 Monat

You like davido 🪖❤️

Profilbild von STAY REAL
STAY REALvor 1 Monat

Yeah but not that deep sha.

Profilbild von Adebayonle🥰👑
Adebayonle🥰👑vor 1 Monat

Leave remix to Baddest, he’s the best 001💯

Profilbild von Big Dako 🇳🇬
Big Dako 🇳🇬vor 1 Monat

Na this song benefit boys dey use chill those days. Omo

Profilbild von Davido gate man
Davido gate manvor 1 Monat

001 you don really give Ur best for the industry, na man you be @davido.

Profilbild von Okiki🪖
Okiki🪖vor 1 Monat

😒

Profilbild von STAY REAL
STAY REALvor 1 Monat

My bro, what's wrong? 😂

Profilbild von Ahmed Opeyemi Olaniyan
Ahmed Opeyemi Olaniyanvor 1 Monat

Bad belle lopo laye. He don talk am finish. This alone will last forever.

Profilbild von shozheartsarsenal
shozheartsarsenalvor 1 Monat

I did not know about the main music until davido sang the remix, hit the like button >>>>

Profilbild von oyeku but not dj chicken..
oyeku but not dj chicken..vor 1 Monat

‘Nothing wey go Gbemi condition esho de I no get am for allumi’. Davido brags de diff 🖤

Profilbild von STAY REAL
STAY REALvor 1 Monat

🔥🔥🔥

Profilbild von Czar
Czarvor 1 Monat

Baddest boy get original?

Profilbild von onistoy
onistoyvor 1 Monat

Omo forget David good 👍

Profilbild von liam
liamvor 1 Monat

Omo OBO na biggest ❤️👑👑🐐🐐🐐 Too bad man

Profilbild von 1️⃣7️⃣
1️⃣7️⃣vor 1 Monat

Na waiting that small preek dey avoid be this

Profilbild von Ire
Irevor 1 Monat

David get one kind aura, he’s talented 👑 ❤️

Profilbild von HIGH CHIEF GRANDPA
HIGH CHIEF GRANDPAvor 1 Monat

Music video everything hard

Profilbild von ELOCHI
ELOCHIvor 1 Monat

Showing Lati when he says “Come close without permission” was a clear message 😅

Profilbild von MR YRN
MR YRNvor 1 Monat

Nothing fit shake my metal 7 😊

Profilbild von walexandra
walexandravor 1 Monat

Davdio intro mad like ...

Profilbild von Vikky
Vikkyvor 1 Monat

Hit 🔥

Profilbild von Topboy_Mayan
Topboy_Mayanvor 1 Monat

🔥

Profilbild von Vibezz Kartel
Vibezz Kartelvor 1 Monat

Lati jus strong face like ogagun lagata

Profilbild von Mannie Akumba
Mannie Akumbavor 1 Monat

💯💯💯💯💯💯

Profilbild von ifetobii🕹️
ifetobii🕹️vor 1 Monat

Come close without permission, ammu dy ground like mad! Iya gbogbo yin!😂

Profilbild von papi Loho
papi Lohovor 1 Monat

Omo be like skibii na men ohh

Profilbild von $
$vor 1 Monat

7 David Beckham

Profilbild von WAZZY🗿
WAZZY🗿vor 1 Monat

Number 7 David Beckham 🔥

Ähnliche Videos