Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Remix pass Remix ooo Wizkid will always be Davido Boss
73,065 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Ola 🇧🇪vor 2 Jahren
Burna fans will tweet then put Davido inside... FC will tweet then put Davido inside to stay relevant and for impressions. Davido dey really give una and favs life

InspirationallyDope... 💪 🎶vor 2 Jahren
Remix wey shock the owner of the song sef

Big Jovor 2 Jahren
I Tel you

Koffi_Of_PortHarcourt77vor 2 Jahren
The daftness in this tweet just shows how frustrated and confused you guys that Stan wizkid are

Lίquơr ίƞ †hε ɪcε †εa 🇧🇪vor 2 Jahren
What's this mid

💫Olakisetenikan👑vor 2 Jahren
For this song wey wiz repeat all kizz Daniel lyrics 😂 una no even get shame

Big Jovor 2 Jahren
Cry more

N3RON Gabivor 2 Jahren
Werey 😂😂😂. Twe twe and one ticket is bigger than that noise

Big_Rayvor 2 Jahren
Had it been you no get blue tick I would have believed you but everybody with blue tick farms using Davido 😩😂

☠️vor 2 Jahren
No be that twe twe sh*t..the tin dey give me discomfort for 👂..
