Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
davido and Iceking when they link up in the studio. 🔥
48,232 görüntüleme • 29 gün önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Mid for mid😂😂😂

😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣 my belle ooo

E nor get wetting this two men never act😂😂😂

Oh papaa , settings 😂😂😂

Una go kii person for this app😂

See as that weyrey Akin so serious like he take the song so personal too much with facial expressions ☹️

Shey na him dey were yellow so ?😹😹💔

😂😂😂

@boss_biijay 😂😂

Who go come be davido for there two

Na lie IceKing good pass Osakpolo

Omo I don dey old o .. cause this movie I watch am when I small 😔😂

Middle men 😂

🤣🤣

😂🤣 guy

😂💔

😂

😂😂

😂😂

😂

😁😁

Una nor serious for this place o 😂😂😂😞

I hate you😭

😂😂

🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣

Our of everything wey I don thank God for today...I thank am say he gimme data today.....coz what would I have done ? 😁

Many things dey happened

I don d!e 💀💀😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

ICEKING OCHACHO isn't just an artist. this is a superstar in the making. @Icekingochacho_

Guyyy😂😂😂😂

Ochacho 🤣🤣

🤣🤣🤣

😭😂😂😂

😂
