Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Davido and Wande Coal have always been an incredible pair, creating magic whenever they link up Dj Spinall - Olowo’ featuring Davido and Wandecoal
Комментарии: 34

@ViralWilly Wande som deh beef since this time because OBO body am wetin no good for this track

Omo see chorus see verse .. you can’t call David talentless !

E don tey wey Davido Dey body small prick ooo 😂😂💔

You can't call him talentless, that's for sure

Na this Davido he call talentless fool😭😂

Am I the only one hearing this very track for the first time ? It’s must have flopped when they dropped it.

Wande is just too rude from day one

Davido went to hard on this song

Omo where afrobeat jam dem mavo from sef see song back then nah

See person wey Dem talk say him no get talent, aje some people dey craze.

Mad jam that year damn 🔥🔥🔥

No worry davido sabi make song sweet 🔥

OBO get mad hits ooo

Sincerely am not even happy they both having issues right now 😢😓

See how Davido chop this beat ah 😂📿

Talentless but baba still dey top one in all music platforms. Listen to this lyrics very well and you will understand where the beef comes from. Davido is always talking about how he was brought up with wealth but wande coal dey talk about how poverty wan take hin life

Davido part no sweet😂😂😂we all know that

Both of them too good for the song 🎶

With this Davido verse someone still dvall him talentless Mofo

Wande no get glory again

Omo forget davido get hit songs

Davido said 17 Wande said 16 Who com be the baddest now

Jam sha

Shey na Wande write this verse for am as una dey claim him no get Talent

Sometimes crazy stuff happens. they will be cool with each other. The agreement might be stage from both of them secretly

Make I go run this song again Make I help Wande coal life

Both of them always make something good anytime they team up. Even that come my way would have been a hit too.. it’s just life jare.. it’s normal

@Quamclips Davido na fan boy so he fuck up 😭💔😂 he no suppose reason legend like that

Davido like wande coal normally and it also normal for people to have issues too

Omo this song too sweet mehn dj spinal don put for hit songs too 💯

Who's this guy ?

Guy I like how you tweet things, you’re not a dumb blogger…

@YoungDY30BG See as Wande coal entered the beat that’s how you know a talented musician

Ijoba Danku don try self o
