Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Davido don copy Wizkid video again ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ That same spin wey Wizkid do during his Afro+ performance two weeks ago, Davido don recreate am for video today. ๐Ÿ˜‚ Omo, Wizkid really dey set trends! ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ˜‚

21,143 Aufrufe โ€ข vor 2 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

12 Kommentare

Profilbild von LENTO๐Ÿš€
LENTO๐Ÿš€vor 2 Tagen

OMO.... WIZMID FANS TOO DUMB ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Desmond ๐Ÿ’ฏ
Desmond ๐Ÿ’ฏvor 2 Tagen

For 2026 see Wetin you dey post .

Profilbild von Olami
Olamivor 2 Tagen

Make una tag EFCC dis one Dey try run from him yahoo yahoo u Dey promote page u still no get likes and motions lol na werey be dis ooo

Profilbild von Olamide
Olamidevor 2 Tagen

Nigga you shaa wan chop quote ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von centmilli ๐Ÿฅค
centmilli ๐Ÿฅคvor 2 Tagen

You Dumb asf ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von kowo
kowovor 2 Tagen

You mumu ehhh

Profilbild von Gbolahun Olamilekan
Gbolahun Olamilekanvor 2 Tagen

U self do ur own mske others recreate big fool @GStubborn10434

Profilbild von Desire
Desirevor 2 Tagen

I hope you dey okay for real life sha ๐Ÿ˜…

Profilbild von Gbolahun Olamilekan
Gbolahun Olamilekanvor 2 Tagen

So na bad tin again to do wetin others do So na wizkid dey bring all de swag wey artist dey do Una Neva still wise

Profilbild von Vibrant Dario
Vibrant Dariovor 2 Tagen

Bro give up no single engagement for you

Profilbild von Mark
Markvor 2 Tagen

Junky

Profilbild von THE UNDERDOG๐Ÿฆพ๐Ÿ†
THE UNDERDOG๐Ÿฆพ๐Ÿ†vor 2 Tagen

See kind mentality wey this fanbase get for 2026 old man like you

ร„hnliche Videos