Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Davido don m@d finally
10 Yorum

Thompson Ad☃️🔥1 yıl önce
Foool at 40 😂

Sexybrown1 yıl önce
Thank God say I no be 30bg ooo

Observation no be cr¡m£1 yıl önce
Na big luck u get o

LINK$1 yıl önce
Na you wan chain am come chain am na you way never m@d

Ozisalami1 yıl önce
All this nonsense cos of the mid wack album he’s working on

Observation no be cr¡m£1 yıl önce
No mind him

Lifeisgoodblog1 yıl önce
Oga go sit down Jo you think say Naija politics na child play,if you’re not ready don’t go into it Davido understand this much but una too mumu because of stanship I be FC but I understand what the guy is doing

VLTNO1 yıl önce
Someone said you and your 10 likes 😂😂

Observation no be cr¡m£1 yıl önce
All 30BG, are m@d normally

Emmanuel Sewanu1 yıl önce
See Wetin old man like you Dey do smh 🤦♂️ omo ehh I feel for you sha
