Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
dem don finally put davido where he suppose dey. 😂🤣
297,125 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
9 Yorum

Immanuel1 yıl önce
Person wey nor suppose get frame at all

Andy🇧🇪1 yıl önce
See dem… Poor men😂

long nito1 yıl önce
as far say na him first da first no problem 😂❤️

nba_gano👺1 yıl önce
Dem suppose arrest who frame dat fraud sef

𝙳𝚊𝚗𝚗𝚢𝚋𝚎𝚗 ☻1 yıl önce
Those guys no well 😂😂

Big10🪰1 yıl önce
Na that ‘see fela’ burst ma brain pass😂😂😂

OTosin1 yıl önce
Dem suppose dig ground put Awuke picture for there 😭😂😂😂

Yoko🍁1 yıl önce
Even Phyno sabi pass am ?? Lobatan

David1 yıl önce
Y’all hating on the biggest Your opinion doesn’t matter 😂🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪 Even una wiz sef know say davido pass ham na why he Dey hate
