Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Davido don scatter everywhere for Belgium 😭😭🔥
62,775 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

CHRIS ♣️1 yıl önce
Chakam 📸🔥

Vicky f*CK Dem Up1 yıl önce
He don talk am say he "suppose relocate but he go buy Belgium" But dem think say na just lyrics! Mummyyyyyyyy com and see oooo....!!!💯💯✌️✌️

Gucci of ph 🇧🇪🇧🇪🇧🇪1 yıl önce
001 for a reason 🔥🔥🔥

Mikky😈1 yıl önce
See proper performance 🔥🔥🔥

EMYMOR1 yıl önce
Sharpening up on the first day 5ive alive

Realtimmywrld😈1 yıl önce
From today i don turn Belgium citizen 🇧🇪

◀𝐁𝐎𝐒𝐒𝐋𝐎𝐑𝐃▶1 yıl önce
Na only Davido ft do am

T-tall1 yıl önce
He do reach Belgium again… omo when this guys Dey rest. Abeg make them Dey buy the cars… well deserved.

Jērry 🦇1 yıl önce
My Goat dey para 💪🏻🔥🔥🔥🔥🔥

LEXIE'B™1 yıl önce
❤️
