Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Davido fires sh0ts at Erigga 🤝

18,356 просмотров • 13 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Zeez
Zeez13 дней назад

Watin funny for there cus I don't know why you dey laugh

Фото профиля orobosa
orobosa12 дней назад

Davido just too useless

Фото профиля Max_cole1
Max_cole112 дней назад

You'll don't understand that twitt Erigga posted, he's actually taking a shot at musicans who came from rich homes. He should have just said shootout to those who came from nothing and still made it. He shouldn't have added musicans when he knows they ain't alot that came from💰

Фото профиля Ryan Tedder
Ryan Tedder13 дней назад

U just be fool….did erriga mention anybody.Una go yus Dey carry banta person see as erriga snub am na e no full e self overnight now 😒

Фото профиля Kelly Umah
Kelly Umah12 дней назад

Well, I no really blame Davido for all these mumu things wey him Dey do, if na me drop abomination instead of album, I go craze pass this one😭😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Фото профиля DollarSex
DollarSex13 дней назад

You’re incredibly stupid and I love it! 🤝

Фото профиля OBA-MAYOR
OBA-MAYOR13 дней назад

Na only davido be artist way come from rich family ? Well I trust Erigga Make ur davido do something about his 1.3 million deduction first 😂😂😂

Фото профиля Berlusconee
Berlusconee13 дней назад

This guy dey always fear to talk truth. But if anyone come at davido ,he will bring that pity pattern that dey don't love him in the industry. Davido is just delusional. Very sad mind

Фото профиля Berlusconee
Berlusconee13 дней назад

Even you davido is making you look like a clown

Фото профиля VYNCXNT
VYNCXNT13 дней назад

Them no born you well to say Davido fvck up😂

Фото профиля EZEMDIALA 1
EZEMDIALA 113 дней назад

U must be very stupid with this ur fake laughing 😆

Фото профиля Ben Chico baya
Ben Chico baya12 дней назад

Your own life no ever better ❤️🦅

Фото профиля Emma
Emma12 дней назад

This boy before u go get sense ehh

Фото профиля Charles
Charles12 дней назад

Another bingo

Фото профиля SPECIAL
SPECIAL13 дней назад

If Davido disrespect other artist everyone laughs. It if they do it to Davido everyone will say he’s the most hated

Фото профиля Kelvin Nero
Kelvin Nero12 дней назад

Baba you don old pass this thing weh you and Slovido de do

Фото профиля Temore
Temore12 дней назад

Eriga na fool make he allow his children to suffer na make we shout-out to them later

Фото профиля Sky-B Boniface__FC♥️🦅
Sky-B Boniface__FC♥️🦅12 дней назад

Boyfromojo you and davido I no con know who useless and stupid pass.....did Erigga mentioned davido name or is davido online musician that came from a rich family?

Фото профиля kingzcool
kingzcool12 дней назад

They have bought your voice. It’s only laugh you will laugh

Фото профиля Sampson Obinna
Sampson Obinna12 дней назад

So we from hood can’t give shoutout to our men them from hood because one rice guy go feel attacked 🤔 nothing is funny here bro, he just insulted his elder for no reason and he need to apologize to him

Фото профиля ..
..13 дней назад

Lol you sound like a moron 😂

Фото профиля Josh_tyc
Josh_tyc12 дней назад

You just mumu

Фото профиля Solo_hit
Solo_hit13 дней назад

How is it funny fools controlled by crumbs if you they support person without even wanting anything you go fit vex for the person if him jonze all of una they mad

Фото профиля Zero Tolerance ❤️🦅
Zero Tolerance ❤️🦅12 дней назад

Na small pikin dey worry slovido, cause no be only him be person Wey him papa get money for the industry

Фото профиля Wizkid fc ❤️🦅
Wizkid fc ❤️🦅12 дней назад

@theboyfromo_00 Just dey mumu yourself dey laugh.

Фото профиля Wiz Lost son 🦅
Wiz Lost son 🦅13 дней назад

Watin day make you lagh like who chop shit 💩

Фото профиля Precious Jackson
Precious Jackson12 дней назад

You this stupid boy wey them born for 2000 dey laugh because Davido dey roast Erigga No worry, continue dey suck Davido dick make you no tell am the truth, beggar

Фото профиля New zaiki
New zaiki12 дней назад

Baba e be like your foolishness dey upgrade faster than MacBook 2010 pc

Фото профиля BIG YUAN🎎💼🚀
BIG YUAN🎎💼🚀12 дней назад

Ode

Фото профиля Twiggie 🦅
Twiggie 🦅13 дней назад

@theboyfromojo you’re slow 💀

Фото профиля Delta Pounds
Delta Pounds13 дней назад

Fool what is funny about it Why can you say the truth that Davido did wrong about that post Was he name mentioned

Фото профиля BIG WIZ is the Greatest❤️🦅
BIG WIZ is the Greatest❤️🦅13 дней назад

You are a F@@L .. as na osakpolor now you dey sun teeth like goat for there

Похожие видео