Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Davido cooks Wande Coal 🤝
17 Yorum

U self talk truth oo. Davido gets sense?😅😅😂

If wande start now you all will say industry hate him well dem no born am well to post wizkid like this sha na that day he go see he nude outside cos wizkid will go any length to disgrace him like he did 2024 make he just face who he can handle

See wetin dey give you and your fellow bingos joy 🤮

Davido cooks wande coal , later ur mama go talks for ur smelling podcast say seems the whole industry hate Davido later abii , oyaaa now , na here we go Dey … shebi e cook wande nah

E no cook anything na just childish character. E too dey Mumu for social media

Una go soon dy claim victim now

If that one con react e go dey play victim card

U be fool guy Ask ur idolo Wetin he mean na U all bunch of fools 😭😭

lol 😂 davido no mean anything jor live my goat 🐐 jor

Some of you are new to this beef, this beef started since 2012. Wande was supposed to be on David’s album but a lot of shit went down behind the scene and everyone affiliated with Wizkid pulled out of that album. Reason: David mos-yarn where him no suppose misyarn.

You still know 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Daddy Dey always cook Tom Tom 🤣🤣🤣 Wande buy another we no see am for this side 🤣🤣🔃🔃🔃

Will 30BG no day hate

😹😭

🤣🤣🤣

You dey set Camera analyze them Mumu

David don dey really target the werey make em fall for em trap 🤣🤣🤣

Which ig davido post am put
